Dangote - Burna Boy
С переводом

Dangote - Burna Boy

  • Año de lanzamiento: 2019
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:45

A continuación la letra de la canción Dangote Artista: Burna Boy Con traducción

Letra " Dangote "

Texto original con traducción

Dangote

Burna Boy

Оригинальный текст

Dangote Dangote

Dangote still dey find money o

No level

No level

It’s Kel P Vibes

Dangote Dangote

Dangote still dey find money o

I no dey, I no dey

I no dey sleep on the money o

Who I be?

Who I be?

Wey make I no go find money o

I no dey send anybody o

Me I dey hustle gan gan

Choko

Make you hustle, ma lo go

I no be olodo, I no be bolo

Uhh Omo to ba lo fuck up

I go show you my color

Shey wan ro pe mi l’opolo

Emi gan gan mo yan wan opolo

The matter plenty

Enu mi ole soto

Oh no no o

Make una listen well well

When I dey strive and I dey hustle

Wetin I dey find?

Kaluba I dey find

When I dey move from place to place

Wetin I dey find?

Na the dollar I dey find

And I don do yes yes

Yes yes

And many people don tell me

No no

No no

Mo ni lati lowo o

Odi don don

Tori iyami o bi mo doyo

Is it because I dey do for love

If I get cash I go jaiye lokpo

I go give you cash, I go be your sponsor

Moni iyami o bi mo doyo

Is it because I dey do for love

If I get money, you go know

Still I go hustle 'til thine kingdom come

Because because

Dangote Dangote

Dangote still dey find money o

I no dey, I no dey

I no dey sleep on the money o

Who I be?

Who I be?

Wey make I no go find money o

I no dey send anybody o

Me I dey hustle gan gan

Choko

Make you hustle, ma lo go

I no be olodo, I no be bolo

Uhh Omo to ba lo fuck up

I go show you my color

Shey wan ro pe mi l’opolo

Emi gan gan mo yan wan opolo

The matter plenty

Enu mi ole soto

Emi gan gan lo mo ton so

Abi you forget say I be the gan gan

Mo man gorigongon lori gongon

Mo man gorigongon lori gongon

Bere lowo Kel P

Tori owun gongon lori gongon

Bami lu gongon yen

Dangote dey find money ro ro

Find money ye ye

Find money ro ro

Who I be to come dey sleep oh no

Come dey sleep ye ye

Original

Alakija dey find money

Dangote dey find money o

Otedola dey find money

Why me no go find money o

Eh ehn find money

Adeleke dey find money o

Adenuga dey find money

Why me no go find money

Find money, find money

Why me no go find money.

Перевод песни

dangote dangote

Dangote todavía pueden encontrar dinero o

Sin nivel

Sin nivel

Es Kel P Vibes

dangote dangote

Dangote todavía pueden encontrar dinero o

yo no dey, yo no dey

No duermo con el dinero o

¿Quién soy?

¿Quién soy?

Hacemos que no vaya a buscar dinero o

No dey enviar a nadie o

Yo dey ajetreo gan gan

Choco

Haz que te apresures, ma lo go

No seré olodo, no seré bolo

Uhh Omo to ba lo joder

Voy a mostrarte mi color

Shey wan ro pe mi l'opolo

Emi gan gan mo yan wan opolo

El asunto mucho

Enu mi ole soto

Oh no no o

Haz una escucha bien bien

Cuando me esfuerzo y me apresuro

Wetin I dey encontrar?

Kaluba que dey encontrar

Cuando me muevo de un lugar a otro

Wetin I dey encontrar?

Na el dólar que dey encontrar

Y no lo hago si si

Sí Sí

Y mucha gente no me dice

No no

No no

Mo ni lati lowo o

odi don don

Tori iyami o bi mo doyo

¿Es porque lo hago por amor?

Si obtengo efectivo, voy jaiye lokpo

Voy a darte dinero en efectivo, voy a ser tu patrocinador

Moni iyami o bi mo doyo

¿Es porque lo hago por amor?

Si obtengo dinero, vas a saber

Todavía me apresuro hasta que venga tu reino

Porque porque

dangote dangote

Dangote todavía pueden encontrar dinero o

yo no dey, yo no dey

No duermo con el dinero o

¿Quién soy?

¿Quién soy?

Hacemos que no vaya a buscar dinero o

No dey enviar a nadie o

Yo dey ajetreo gan gan

Choco

Haz que te apresures, ma lo go

No seré olodo, no seré bolo

Uhh Omo to ba lo joder

Voy a mostrarte mi color

Shey wan ro pe mi l'opolo

Emi gan gan mo yan wan opolo

El asunto mucho

Enu mi ole soto

Emi gan gan lo mo ton entonces

Abi te olvidas de decir que yo sea el gan gan

Mo man gorigongon lori gongon

Mo man gorigongon lori gongon

Bere lowo Kel P

Tori owun gongon lori gongon

Bami lu gongon yen

Dangote dey encontrar dinero ro ro

Encuentra dinero, sí

Encuentra dinero ro ro

Quién seré para venir a dormir, oh no

Venid a dormir vosotros

Original

Alakija dey encontrar dinero

Dangote dey encontrar dinero o

Otedola dey encontrar dinero

¿Por qué yo no voy a buscar dinero?

Eh ehn encontrar dinero

Adeleke dey encontrar dinero o

Adenuga dey encontrar dinero

¿Por qué yo no voy a buscar dinero?

Encuentra dinero, encuentra dinero

¿Por qué yo no voy a buscar dinero?

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos