Check and Balance - Burna Boy
С переводом

Check and Balance - Burna Boy

  • Год: 2014
  • Язык: Inglés
  • Длительность: 3:23

A continuación la letra de la canción Check and Balance Artista: Burna Boy Con traducción

Letra " Check and Balance "

Texto original con traducción

Check and Balance

Burna Boy

Оригинальный текст

Ohhhhhhhhhhhhh God

Ohhh God

Aye!

Right about now

Sound it!

I’ve been looking, I’ve been searching

Man a hustle, man a working

But I be ordinary person

Wetin you see, na God blessing

Uh uh, owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meee-eee-eee

Uh uh, owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meet-eee-eee

Uh, Duro na je n fa’gbo tan

Oya mo ti fa’gbo tan

Kilo shey e gan abi mo jo Frank Ocean

Say I don come to cause commotion

Burna boy don blow like explosion

Hey, me I dey wreck igboro gan

Na me dey make igboro kolo gan

Hey, lo n’temi mi tele won

Oluwa Burna born new gbege won

Check and balance

I know say if I start am na them go palantia

Them dey halla my name from here to Canada

Give them something wey long wey bend like panana

Oye gbe tan o, oya sun gbalaja

I’ve been looking, I’ve been searching

Man a hustle, man a working

But I be ordinary person

Wetin you see, na God blessing

Uh uh, owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meee-eee-eee

Uh uh, owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meet-eee-eee

Man a get grimey

Gyal a enjoy me

Say that a di rhythm make your shows headline me

Errbody waan sign me, no bwoy can buy me

Man a bad man FBI can’t find me

More time me look clean and shiny

Mi forget the time, but me Rolex remind me

Real bad man them form Baghdad behind me

Focus on the matter, na Baba, design me

Hey, to all my niggas and gals wey getting money ori e wo’le

Sup our niggas and gals to n getting money ori e wo’le (2ce)

I’ve been looking, I’ve been searching

Man a hustle, man a working

But I be ordinary person

Wetin you see, na God blessing

Uh uh, owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meee-eee-eee

Uh uh, owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meet-eee-eee

Check and balance

I know say if I start am na them go palantia

Them dey halla my name from here to Canada

Give them something wey long wey bend like panana

Oye gbe tan o, oya sun gbalaja

Spellz!

Ra-ra Rudebwoy…

Ra-ra Rudebwoy…

Ra-ra Rudebwoy…

Перевод песни

Ohhhhhhhhhhhh Dios

oh dios

¡Sí!

Justo ahora

¡Suena!

he estado buscando, he estado buscando

Hombre un ajetreo, hombre un trabajo

Pero yo soy una persona común

Wetin ves, na bendición de Dios

Uh uh, owu no seas poca cosa

Sufrir nada largo

Dios, no vayas, ese es para mí-eee-eee

Uh uh, owu no seas poca cosa

Sufrir nada largo

Dios no vaya a saludar a ese para conocer-eee-eee

Uh, Duro na je n fa'gbo tan

Oya mo ti fa'gbo tan

Kilo shey e gan abi mo jo Frank Ocean

Di que no vengo a causar conmoción

Burna boy don golpe como explosión

Oye, yo dey naufragio igboro gan

No me dey hacer igboro kolo gan

Oye, lo n'temi mi tele ganó

Oluwa Burna nacido nuevo gbege ganó

Comprobar y equilibrar

Sé decir si empiezo soy na ellos van palantia

Les dey halla mi nombre de aquí a Canadá

Dales algo wey long wey bend como panana

Oye gbe tan o, oya sol gbalaja

he estado buscando, he estado buscando

Hombre un ajetreo, hombre un trabajo

Pero yo soy una persona común

Wetin ves, na bendición de Dios

Uh uh, owu no seas poca cosa

Sufrir nada largo

Dios, no vayas, ese es para mí-eee-eee

Uh uh, owu no seas poca cosa

Sufrir nada largo

Dios no vaya a saludar a ese para conocer-eee-eee

El hombre se ensucia

Chica, disfrútame

Di que un diritmo hace que tus programas me encabecen

Errbody waan firmarme, ningún bwoy puede comprarme

Hombre, un hombre malo, el FBI no puede encontrarme

Más tiempo me veo limpio y brillante

Mi olvido la hora, pero mi Rolex me recuerda

Hombre realmente malo ellos forman Bagdad detrás de mí

Concéntrate en el asunto, na Baba, diséñame

Oye, a todos mis niggas y chicas, estamos recibiendo dinero o wo'le

Sup nuestros niggas y chicas para obtener dinero o wo'le (2ce)

he estado buscando, he estado buscando

Hombre un ajetreo, hombre un trabajo

Pero yo soy una persona común

Wetin ves, na bendición de Dios

Uh uh, owu no seas poca cosa

Sufrir nada largo

Dios, no vayas, ese es para mí-eee-eee

Uh uh, owu no seas poca cosa

Sufrir nada largo

Dios no vaya a saludar a ese para conocer-eee-eee

Comprobar y equilibrar

Sé decir si empiezo soy na ellos van palantia

Les dey halla mi nombre de aquí a Canadá

Dales algo wey long wey bend como panana

Oye gbe tan o, oya sol gbalaja

¡Hechizo!

Rara Rudebwoy…

Rara Rudebwoy…

Rara Rudebwoy…

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos