Pablo Alakori - adekunle gold
С переводом

Pablo Alakori - adekunle gold

  • Альбом: About 30

  • Año de lanzamiento: 2018
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:33

A continuación la letra de la canción Pablo Alakori Artista: adekunle gold Con traducción

Letra " Pablo Alakori "

Texto original con traducción

Pablo Alakori

adekunle gold

Оригинальный текст

Dem no born me with silver spoon

My beginning rough o chale

I no enjoy my life other children at all

I grow myself

I hustle taya

Person why get ambition no dey wait for manner

Wuru wuru to the answer

(Wuru wuru to the answer)

Mago mango no be the way

Wayo no be the answer

Stop wasting your time

No play with your future

All man for hin sef o

No shortcut o abeg

Abeg

You siddon for house

Dey beg beg for money

Pablo alakori padi jawo fine bara

No dey rush

Somethings dey take time

To be a man my brother ko easy

Wuru wuru to the answer

(Wuru wuru to the answer)

Mago mango no be the way

Wayo no be the answer

Stop wasting your time

No play with your future

All man for hin sef o

No shortcut o abeg

Abeg

Ireje osi nu foto (Take a photo as you are)

Oun o se lomagba (And that’s what you get)

You no do anything

But you want to hammer

I’m sorry for you

I’m sorry for you my brother

No play yourself

Time dey run o

Away

Wuru wuru to the answer

(Wuru wuru to the answer)

Mago mango no be the way

Wayo no be the answer

Stop wasting your time

No play with your future

All man for hin sef o

No shortcut o abeg

Abeg

Перевод песни

Dem no me ha nacido con cuchara de plata

Mis comienzos ásperos o chale

No disfruto mi vida con otros niños en absoluto

yo mismo crezco

Me apresuro taya

Persona por qué tener ambición no dey esperar por la forma

Wuru wuru a la respuesta

(Wuru wuru a la respuesta)

Mago mango no ser el camino

Wayo no ser la respuesta

Deja de perder tu tiempo

No juegues con tu futuro

Todo hombre por hin sef o

Sin atajo o abeg

abeg

Siddon para la casa

Dey ruega ruega por dinero

pablo alakori padi jawo fine bara

Sin prisas

Algunas cosas toman tiempo

ser hombre mi hermano ko facil

Wuru wuru a la respuesta

(Wuru wuru a la respuesta)

Mago mango no ser el camino

Wayo no ser la respuesta

Deja de perder tu tiempo

No juegues con tu futuro

Todo hombre por hin sef o

Sin atajo o abeg

abeg

Ireje osi nu foto (Tómate una foto como eres)

Oun o se lomagba (Y eso es lo que obtienes)

tu no haces nada

Pero quieres martillar

Lo siento por ti

lo siento por ti mi hermano

No juegues tú mismo

El tiempo corre o

Lejos

Wuru wuru a la respuesta

(Wuru wuru a la respuesta)

Mago mango no ser el camino

Wayo no ser la respuesta

Deja de perder tu tiempo

No juegues con tu futuro

Todo hombre por hin sef o

Sin atajo o abeg

abeg

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos