It Is What It Is - adekunle gold
С переводом

It Is What It Is - adekunle gold

Год
2022
Язык
`Inglés`
Длительность
174580

A continuación la letra de la canción It Is What It Is Artista: adekunle gold Con traducción

Letra " It Is What It Is "

Texto original con traducción

It Is What It Is

adekunle gold

Оригинальный текст

People wey no dey feed you

Always the first to talk about your life

Look at the irony

Shame you for public come dey beg for side

Don’t get it twisted

I no dey kiss ass

That shit is not healthy

Keeping my distance

Some people are worse than pandemic

If e go cost my peace

Den I go take my leave

If e no be money

Do not disturb me please

If e go cost my peace

That’s some expensive shit o

If e no be money

Do not disturb me please

Majisoro

Hold on

It is what it is

Mawobe

Leave am

Majisoro

Hold on

It is what it is

Mawobe

Leave am

Money no dey bring happiness o

Na when I get money I realize o

But I no be hypocrite

I dey pray make you get your own too

See bad times will never last

Elemi lo ma last

Life come at you so fast

Small time you don become wetin you hate

Lowkey

They hate their life

And they’re lonely

No energy for nobody

Wey no dey happy for me, for me

Lowkey

You hate your life

And you lonely

No energy for nobody

No waste your time

Man I no see you

If e go cost my peace

Den I go take my leave

If e no be money

Do not disturb me please

If e go cost my peace

That’s some expensive shit o

If e no be money

Do not disturb me please

Majisoro

Hold on

It is what it is

Mawobe

Leave am

Majisoro

Hold on

It is what it is

Mawobe

Leave am

It is what it is

It is what it is

Перевод песни

La gente no te alimenta

Siempre el primero en hablar de tu vida

Mira la ironía

Te avergüenzas por el público, ven y ruega por un lado

No lo entiendas torcido

yo no dey beso culo

Esa mierda no es saludable

Manteniendo mi distancia

Algunas personas son peores que una pandemia

Si e ir me cuesta la paz

Den voy a despedirme

si no hay dinero

no me molestes por favor

Si e ir me cuesta la paz

Eso es una mierda cara o

si no hay dinero

no me molestes por favor

majisoro

Esperar

Es lo que es

Mawobe

dejar am

majisoro

Esperar

Es lo que es

Mawobe

dejar am

El dinero no trae felicidad o

Na cuando consigo dinero me doy cuenta o

Pero no seré hipócrita

Rezo para que tú también consigas el tuyo

Ve que los malos tiempos nunca durarán

Elemi lo ma último

La vida viene a ti tan rápido

Por un tiempo pequeño no te mojas en lo que odias

Clave baja

Odian su vida

Y están solos

Sin energía para nadie

Wey no dey feliz por mí, por mí

Clave baja

odias tu vida

Y tu solo

Sin energía para nadie

No pierdas tu tiempo

Hombre, no te veo

Si e ir me cuesta la paz

Den voy a despedirme

si no hay dinero

no me molestes por favor

Si e ir me cuesta la paz

Eso es una mierda cara o

si no hay dinero

no me molestes por favor

majisoro

Esperar

Es lo que es

Mawobe

dejar am

majisoro

Esperar

Es lo que es

Mawobe

dejar am

Es lo que es

Es lo que es

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos