
A continuación la letra de la canción Rise Up Artista: 2Baba, Falz Con traducción
Texto original con traducción
2Baba, Falz
Eh eh Ladies and gentlemen
Introducing
Extra special 2baba
And honourable Falz the bahd guy
(Bahd guyz is in the building yea)
Oow ooh yea yea, woh woh woh woh yea yea
Honorable, eih eih mmm
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Yawa dey today but hey morrow go better
Gbege wey dey now e no go kill us never
I collect 1 Trophy make I take forget am
2 bottles with 2Baba we dey for gether
Make I keep am short o mi o fe soro ju
Everybody know say all my people dem dey colorful
When the gbege jam us for body we lost 1 or 2
And the matter hook us for neck we no no what to do
Stop there, turn round you go see action
Where man fall down, he go still rise up
Weytin no kill man na weytin make him sharp nah
And you no fit die for your film na you be actor
You go wide the chest like you be man o' war
You go wipe the dirt like you be janitor
You recharge the energy and start afresh
Weather you dey Budapest, Lagos city, Marrakesh
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
The pepper go still rest, e go still rest ceteris paribus
Better go still come wey flexing go dey unanimous
All of my people turn, dey turn up till maximum
Bad water wey dey flow come no fit carry us
As I dey talk am so n gbo, sho gba mi gbo
All the kwanta wey you think say kole pari mo
Sofun Tolani, Chidera pelu Amina
Pe adura wa tigba ka ma sha mi mo
To the heroes we lost, we no go forget
Heaven prepare the medal wey dem go collect
Our black panther don unite with black mamba
When the time come, we go still jam for wakanda
When you get up help us, halla captain chika
And God bless the souls of Uwa and Tina
The time tough but no matter how e rough
Bad water wey dey flow come e no fit carry us
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We go rise up again
This thing just wan test every man
The same thing dey happen inside inna every land
E no be competition
This one no concern politician
E just wan test every man
Same thing dey happen for every land o
This no be competition
This one no concern politic, politic
As gbege dey happen around the world
And the news wey full for air
Dey make liver dey fail you
Dey make spirit dey dampen
So, ma guys na your eyes you go sharpen
You need to take care of yourself
Cos the curve go flatten
Better go dey start to dey happen
Know say gbege go come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We must to rise up again, eh
Gbege must come and go
Ebelebe, we suppose to jump am o
Ebelebe, you suppose to know say
We go rise up again
A guy!
Chu Falz
Gentlemen
Honorable
Extra Special
Oowww
Eh eh señoras y señores
Introduciendo
Extra especial 2baba
Y el honorable Falz el tipo bahd
(Bahd guyz está en el edificio, sí)
Oow ooh sí sí, woh woh woh woh sí sí
Honorable, eih eih mmm
Como gbege dey sucede en todo el mundo
Y las noticias estaban llenas de aire
Dey hacen que el hígado te falle
Dey hacen que el espíritu dey humedezca
Entonces, ma chicos na sus ojos se agudizan
Tienes que cuidarte
Porque la curva se aplana
Mejor vete a empezar a pasar
saber decir gbege ir vienen y van
Ebelebe, se supone que debemos saltar am o
Ebelebe, se supone que debes saber decir
Hay que levantarse de nuevo, eh
Gbege debe ir y venir
Ebelebe, se supone que debemos saltar am o
Ebelebe, se supone que debes saber decir
Hay que levantarse de nuevo, eh
Yawa dey hoy pero oye mañana va mejor
Gbege wey dey now e no go kill us never
Colecciono 1 Trofeo, lo tomo, me olvido.
2 botellas con 2Baba we dey para juntos
Haz que me quede corto o mi o fe soro ju
Todo el mundo sabe decir toda mi gente dem dey colorido
Cuando el gbege nos atasca por el cuerpo, perdimos 1 o 2
Y el asunto nos engancha por nuca no no que hacer
Detente allí, da la vuelta, ve a ver la acción
Donde el hombre cae, él sigue levantándose
Weytin no matar al hombre na weytin hacerlo afilado nah
Y no te mueres por tu película si eres actor
Vas ancho el cofre como si fueras un hombre de guerra
Vas a limpiar la suciedad como si fueras un conserje
Recargas la energía y empiezas de nuevo
Tiempo que dey Budapest, ciudad de Lagos, Marrakech
Como gbege dey sucede en todo el mundo
Y las noticias estaban llenas de aire
Dey hacen que el hígado te falle
Dey hacen que el espíritu dey humedezca
Entonces, ma chicos na sus ojos se agudizan
Tienes que cuidarte
Porque la curva se aplana
Mejor vete a empezar a pasar
saber decir gbege ir vienen y van
Ebelebe, se supone que debemos saltar am o
Ebelebe, se supone que debes saber decir
Hay que levantarse de nuevo, eh
Gbege debe ir y venir
Ebelebe, se supone que debemos saltar am o
Ebelebe, se supone que debes saber decir
Hay que levantarse de nuevo, eh
El pimiento va quieto reposa, e va quieto reposa ceteris paribus
Mejor vete todavía ven wey flexionando ve dey unánimemente
Toda mi gente se vuelve, se vuelven hasta el máximo
Mala agua wey dey flow ven no encaja llévanos
Mientras hablo, soy tan n gbo, sho gba mi gbo
Todos los kwanta wey que piensas dicen kole pari mo
Sofun Tolani, Chidera pelu Amina
Peadura wa tigba ka ma sha mi mo
A los héroes que perdimos, no vamos a olvidar
El cielo prepara la medalla wey dem go collect
Nuestra pantera negra no se une con la mamba negra
Cuando llegue el momento, seguiremos jam por wakanda
Cuando te levantes ayúdanos halla capitana chika
Y Dios bendiga las almas de Uwa y Tina
El tiempo es duro, pero no importa lo duro que sea
Mala agua wey dey flow ven y no cabe llévanos
Como gbege dey sucede en todo el mundo
Y las noticias estaban llenas de aire
Dey hacen que el hígado te falle
Dey hacen que el espíritu dey humedezca
Entonces, ma chicos na sus ojos se agudizan
Tienes que cuidarte
Porque la curva se aplana
Mejor vete a empezar a pasar
saber decir gbege ir vienen y van
Ebelebe, se supone que debemos saltar am o
Ebelebe, se supone que debes saber decir
Hay que levantarse de nuevo, eh
Gbege debe ir y venir
Ebelebe, se supone que debemos saltar am o
Ebelebe, se supone que debes saber decir
Vamos a levantarnos de nuevo
Esta cosa solo quiere probar a todos los hombres
Lo mismo sucede dentro de cada tierra
E no ser competencia
Este político no se preocupa
Solo quiero probar a todos los hombres
Lo mismo sucede con cada tierra o
Esto no es competencia
Este no se preocupa por la política, la política
Como gbege dey sucede en todo el mundo
Y las noticias estaban llenas de aire
Dey hacen que el hígado te falle
Dey hacen que el espíritu dey humedezca
Entonces, ma chicos na sus ojos se agudizan
Tienes que cuidarte
Porque la curva se aplana
Mejor vete a empezar a pasar
saber decir gbege ir vienen y van
Ebelebe, se supone que debemos saltar am o
Ebelebe, se supone que debes saber decir
Hay que levantarse de nuevo, eh
Gbege debe ir y venir
Ebelebe, se supone que debemos saltar am o
Ebelebe, se supone que debes saber decir
Vamos a levantarnos de nuevo
¡Un chico!
Chu falz
Caballeros
Honorable
Extra especial
Oowww
Falz, Ajebo hustlers • 2021
Yemi Alade, Falz • 2017
Falz • 2014
Falz • 2020
Falz feat. Saeon, Falz, Saeon • 2014
Falz feat. Poe and Yemi Alade, Falz, Yemi Alade • 2014
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos