The Matter - Zlatan, PapiSnoop
С переводом

The Matter - Zlatan, PapiSnoop

  • Año de lanzamiento: 2020
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 2:30

A continuación la letra de la canción The Matter Artista: Zlatan, PapiSnoop Con traducción

Letra " The Matter "

Texto original con traducción

The Matter

Zlatan, PapiSnoop

Оригинальный текст

It’s Mansa Jabulani

Haha Wahala!

(Ibile) Court!

All Cases has being adjourned till next week (AAstala)

Dey don thief judge phone oh (Astala, Astala, Ayyiiii)

Zlatan

Shey you don hear the matter?

Abi you no get data

They say pikin wey i born resemble Naira Marley

We dey on top the matter

As we dey on top the matter

Na hin we hear another matter

They say two papa post one pikin for children’s day

We dey solve the matter (Ah happy children’s day)

Say this one na big palava

Ah But we go solve the matter

Because wey don resolve the matter wey pass this kind matter

We go solve the matter

Burna and David dey fight

KRF make you solve the matter

Dem say dem see condom for isolation center

NCDC solve the matter (ah Abba Kyari)

Igbo dey cure corona

Rahman Jago dey on top the matter

Wetin Brother Jude do Cynthia Morgan?

Call me jor make we solve the matter

Dem say Mercy dey para

Say her fans dem no dey support her (Eyan BigBrother)

Curfew meet Bobrisky for outside yesterday

Na one judge wan judge the two matter

Ah Wo!

see me see wahala

Na who go solve the matter

Too much Kasala

Lawyer Kunle go solve the matter

See me see wahala

I order Shawarma, i see akara

Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

Papisnoop

Haa!

Olosho fe wa wahala

Mo do, O cum O gbe raba

Shey mo jo Obi Cubanna

Abi mo jo Jowizaza

Yepaa

Wo!

E ye ma copy cat

Eyin omo ase e ye wa wahala

Haa, na only Zanku be the president wey get mind to change producer

Yepaa

Aunty fe ji Airpod (Matter)

Tenant do omo Landlord (Matter)

Police dog ge omo solider je (Matter)

Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Matter)

Uber driver n lo learner (Matter)

Street fighter la n so no be Wale Turner (Matter)

Oushe ton ni ko fiyin wire (Matter)

Iyawo fi fo aso O sa sori wire (Matter)

Oh sniiiff

Zlatan

See me see wahala

Na who go solve the matter

Too much Kasala

Lawyer Kunle go solve the matter (Lawyer Kunle daa)

See me see wahala

I order Shawarma see akara

Too much Palava Aunty Yemisi come and solve the matter

You get bitcoin matter Patricia go solve the matter

Ibile!

Who go solve the matter?

Their papa, their mama

Kerewa, Kerejo

(Ah Matter)

Kereji, kerewa

(Ah, ah Matter)

Their papa, their mama

Перевод песни

Es Mansa Jabulani

Jaja Wahala!

(Ibile) ¡Corte!

Todos los casos se han aplazado hasta la próxima semana (AAstala)

Dey don ladrón juez teléfono oh (Astala, Astala, Ayyiiii)

Zlatán

Oye, ¿no escuchas el asunto?

Abi no obtienes datos

Dicen que pikin wey nací pareciéndome a Naira Marley

Nos encargamos del asunto

A medida que nos encargamos del asunto

Na hin escuchamos otro asunto

Dicen que dos papás publican un pikin para el día del niño

Dey solucionamos el asunto (Ah, feliz día del niño)

Di esto en una gran palava

Ah, pero vamos a resolver el asunto.

Porque no resolvemos el asunto, pasamos este tipo de asunto

Vamos a resolver el asunto

Burna y David dey pelean

KRF te hace resolver el asunto

Dem dice dem ver condón para el centro de aislamiento

NCDC resuelve el asunto (ah Abba Kyari)

Igbo dey cure corona

Rahman Jago está al tanto del asunto

Wetin Brother Jude hace Cynthia Morgan?

Llámame para que resolvamos el asunto

Dem decir Misericordia dey para

Di que sus fans no la apoyan (Eyan BigBrother)

Toque de queda encuentro Bobrisky para afuera ayer

Ningún juez quiere juzgar los dos asuntos

¡Ay!

verme ver wahala

Na quien vaya a resolver el asunto

Demasiado Kasala

El abogado Kunle ve a resolver el asunto.

Mírame, mira wahala

Pido Shawarma, veo akara

Demasiado Palava Tía Yemisi ven y soluciona el asunto

papisnoop

¡Haa!

Olosho fe wa wahala

Modo, O cum O gbe raba

Shey mojo Obi Cubanna

Abi mo jo jowizaza

Yepaá

¡Ay!

E ye ma imitar gato

Eyin omo ase e ye wa wahala

Haa, na solo Zanku será el presidente si pensamos en cambiar de productor

Yepaá

Tía fe ji Airpod (asunto)

Inquilino do omo Propietario (asunto)

Perro policía ge omo solider je (Materia)

Pastor ti yin ni O kin mo Aje (Materia)

Uber conductor n lo aprendiz (Materia)

Street fighter lan so no be Wale Turner (Matter)

Oushe ton ni ko fiyin wire (Materia)

Iyawo fi fo aso O sa sori alambre (Materia)

oh olfateo

Zlatán

Mírame, mira wahala

Na quien vaya a resolver el asunto

Demasiado Kasala

Abogado Kunle ve a resolver el asunto (Abogado Kunle daa)

Mírame, mira wahala

Ordeno Shawarma ver akara

Demasiado Palava Tía Yemisi ven y soluciona el asunto

Tienes bitcoin asunto Patricia ve a resolver el asunto

Ibili!

¿Quién va a resolver el asunto?

Su papá, su mamá

Kerewa, Kerejo

(Ah Importa)

Kereji, kerewa

(Ah, ah Materia)

Su papá, su mamá

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos