A continuación la letra de la canción Rain on Me Artista: UGO Con traducción
Texto original con traducción
UGO
No let another man confuse you
No let another man replace you
They want to bring you down use you elevate oh
You drop another one, they want to duplicate you
My brother, no conform oh
You see all this your style, ómó na confirm oh
Na Baba God all these songs dey come from oh
I never play it safe, I no be condom oh
As long as you remain a fighter
Look to Baba God to take you higher
Never trust a man, even your father
To ba ló sun peren, dem go chop you like ofada
Na normal thing to run into problem
Never look to man to help you solve them
Cos demma put you on a long thing if you tell them
That’s why I’mma look up ina the sky and say
Holy Father, rain on me
Change my life and set me free
All the people wey no want make I live long
Water carry them go
All the people wey no want make I sing song
Water carry them go
Oh na na naa na na na na.
Naa
Oh na na na.
Naa
Oh Lord, have mercy.
Naa
Water carry them go
Olosho power no fit rain on me
Òmuti power no fit rain on me
Emere power no fit rain on me
Rain on me, rain on me
Who God has blessed, no man can curse
Steady moving no be by force
A patient dog never has to rush
But when your bone come, you better be ready to crush oh
Na normal thing to run into problem
Never look to man to help you solve them
Cos demma put you on a long thing if you tell them
That’s why I’mma look up ina the sky and say
Holy father, rain on me
Change my life and set me free
All the people wey no want make I live long
Water carry them go
All the people wey no want make I sing song
Water carry them go
Oh na na naa na na na na.
Naa
Oh na na na.
Naa
Oh Lord, have mercy.
Naa
Water carry them go
Oh na na naa na na na na.
Naa
Na na na na.
Naa
Oh Lord, have mercy.
Naa
Water carry them go
Holy father, rain on me
Change my life and set me free
All the people wey no want make I live long
Go go
All the people wey no want make I sing song
Oh na na na na naa.
Naa
Na na na na na na.
Naa
Holy Father.
Naa
Water carry them go
Anybody… Naa
Wey no want.
Naa
Oh na na na.
Naa
Oh na na oh na na na.
Water carry them go
Holy father, rain on me
Change my life and set me free
All the people wey no want make I live long
Water carry them go
Oh na na na na na na.
Naa
Yee.
Water carry them go
Water carry them go
Water carry them go oh.
Holy Father
Holy Father
Alright Holy Father
No dejes que otro hombre te confunda
No dejes que otro hombre te reemplace
Quieren derribarte, usarte elevar, oh
Se te cae otro, te quieren duplicar
Mi hermano, no te conformes oh
Ves todo esto a tu estilo, ómó na confirma oh
Na Baba Dios todas estas canciones vienen de oh
Nunca juego a lo seguro, no seré condón, oh
Mientras sigas siendo un luchador
Mira a Baba Dios para que te lleve más alto
Nunca confíes en un hombre, incluso en tu padre
To ba ló sun peren, dem go chop you like ofada
No es normal que te encuentres con un problema
Nunca busques al hombre para que te ayude a resolverlos
Porque demma te pone en una cosa larga si les dices
Es por eso que voy a mirar hacia el cielo y decir
Santo Padre, llueve sobre mí
Cambia mi vida y libérame
Toda la gente que no queremos me hace vivir mucho tiempo
Agua llevarlos ir
Todas las personas que no queremos me hacen cantar una canción
Agua llevarlos ir
Ay na na naa na na na na.
no
Ay na na na.
no
Oh Señor, ten piedad.
no
Agua llevarlos ir
Olosho power no fit rain on me
Òmuti power no fit rain on me
Emere power no fit rain on me
Llueve sobre mí, llueve sobre mí
A quien Dios ha bendecido, ningún hombre puede maldecir
Movimiento constante sin ser por la fuerza
Un perro paciente nunca tiene que apresurarse
Pero cuando llegue tu hueso, será mejor que estés listo para aplastar, oh
No es normal que te encuentres con un problema
Nunca busques al hombre para que te ayude a resolverlos
Porque demma te pone en una cosa larga si les dices
Es por eso que voy a mirar hacia el cielo y decir
Santo padre, llueve sobre mí
Cambia mi vida y libérame
Toda la gente que no queremos me hace vivir mucho tiempo
Agua llevarlos ir
Todas las personas que no queremos me hacen cantar una canción
Agua llevarlos ir
Ay na na naa na na na na.
no
Ay na na na.
no
Oh Señor, ten piedad.
no
Agua llevarlos ir
Ay na na naa na na na na.
no
Na na na na.
no
Oh Señor, ten piedad.
no
Agua llevarlos ir
Santo padre, llueve sobre mí
Cambia mi vida y libérame
Toda la gente que no queremos me hace vivir mucho tiempo
ve ve
Todas las personas que no queremos me hacen cantar una canción
Ay na na na na na na.
no
Na na na na na na.
no
Padre Santo.
no
Agua llevarlos ir
Alguien... Naa
Wey no quiero.
no
Ay na na na.
no
Oh na na oh na na na.
Agua llevarlos ir
Santo padre, llueve sobre mí
Cambia mi vida y libérame
Toda la gente que no queremos me hace vivir mucho tiempo
Agua llevarlos ir
Ay na na na na na na.
no
Sí.
Agua llevarlos ir
Agua llevarlos ir
Agua, llévalos, oh.
padre Santo
padre Santo
Muy bien Santo Padre
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos