
A continuación la letra de la canción Anything for Your Boy Artista: TR Con traducción
Texto original con traducción
TR
Anything you wan give me?
Is there anything you wan give me?
Baby ogini?
T. r
Anything for your boy?
again o
oga mi anything for your boy?
anything for your boy6
fine girl anything for your boy?
I plan to take over
The skills na leg over
The ladies them bend over
like say na hangover
They see me for range rover
They tell me to pull over
Ogbeni your license your
arguing for wetin you carry
like armed robber.
wait
No give me dat bull shit abeg
oga police!
Mr boys are not smiling abi you
no notice if na tax u dey tax
make you no embarass me
Ladies see me for street them dey
hail me like taxi… taxi
Anything for your boy?
She say na cold weather
Say make i come over
make i hit am like mayweather
I tell am like game over
she tell me to change over
like say na up Nepa
I got my mikano dont bother to say no
Am covered like like umbrella
Eehzzzzz
Dont give me that bullshit abeg
sister Doris
Mr boys are not smiling abi you no notice
if na tax you dey tax make you no embarass me
ladies see me for street they dey hail me like
taxi… taxi
If na ball we ball o
we balling together
see the more the merry o
help your brother
if na ball we ball o
we balling together
see the more the merry o
hell your brother so i sayyyyy
anything for your boy?
Oga mi anything for your boy
fine girl anything for your boy
anything for your girl?
i dey ask anything for your girl?
Anything for the girls?
i like Ferraris, bugattis, mercedes
givenchy, properties Roliesss
Sto
End.
¿Algo que me quieras dar?
¿Hay algo que quieras darme?
Bebé ogini?
T. r
¿Algo para tu chico?
otra vez
oga mi algo para tu chico?
cualquier cosa por tu chico6
bien chica algo para tu chico?
Planeo tomar el control
Las habilidades na pierna
Las damas se inclinan
como decir na resaca
Me ven por range rover
Me dicen que me detenga
Ogbeni su licencia su
discutiendo por wetin que llevas
como ladrón armado.
Espere
No, dame esa mierda de toro abeg
oga policia!
Mr boys no están sonriendo abi usted
sin aviso si na tax u dey tax
haz que no me avergüences
Las damas me ven por la calle dey
Llámame como taxi... taxi
¿Algo para tu chico?
Ella dice que no hace frío
Di haz que venga
haz que golpee soy como mayweather
Te digo que soy como el fin del juego
ella me dice que me cambie
como decir na up Nepa
Tengo mi mikano no te molestes en decir que no
Estoy cubierto como un paraguas
Eehzzzzz
No me vengas con esas estupideces
hermana doris
Mr boys no sonríe y no te das cuenta
si no hay impuestos, los impuestos no hacen que me avergüences
las damas me ven por la calle me saludan como
taxi... taxi
Si na bola, bola o
estamos jugando juntos
ver más el feliz o
ayuda a tu hermano
si na bola nosotros bola o
estamos jugando juntos
ver más el feliz o
diablos tu hermano entonces yo digoyyyy
algo para tu chico?
Oga mi cualquier cosa por tu chico
buena chica cualquier cosa por tu chico
algo para tu chica?
pido algo por tu chica?
¿Algo para las chicas?
me gustan los ferrari, los bugattis, los mercedes
Givenchy, Propiedades Roliesss
Esto
Final.
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos