Whiskey - Ice Prince, Sunny Neji
С переводом

Whiskey - Ice Prince, Sunny Neji

  • Año de lanzamiento: 2017
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 4:56

A continuación la letra de la canción Whiskey Artista: Ice Prince, Sunny Neji Con traducción

Letra " Whiskey "

Texto original con traducción

Whiskey

Ice Prince, Sunny Neji

Оригинальный текст

Rose

Hennessy

Me I no dey see my enemies

Rose… aii.

aii

Iceprince Zamani

Sammy Gyang hey

Wanchan guy

Dan iskan guy

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

Help me say

Ah two thousand and four Bolaji was the main guy

My nigga no dey ever comot with the same tie

Fly nigga, cool Cat wey dey make friends

If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense

In two thousand and five Bolaji don dey finish school

The graduation party bad, omo pretty cool

See the girl, them a dress like Beyonce

If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey?

In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag

He don dey roll among the niggas wey dey form swag

He don dey chill among the niggas wey dey pop pass

Last thing wey I hear was he was buried in a compound

Damn

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

Whiskey whiskey whiskey whiskey

Carry me go

Aii yai yai yai yai

All say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

I used to know a pretty lady called Elizabeth

She been dey jand and me I never get my Visa yet

I been dey see am like the apple of my eye

Any nigga come around and we go battle till we die… yes

If na my Lizzy, omo na she wey dey come first

And I’m attracted to the booty in the long dress

So if na catwalk

When she go the Plaza

Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex

E never tey wey Lizzy travel go America

And then I realised America was very far… yes

All of a sudden Lizzy dey nack all the towns men

Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Aiiya mamama eh

Mamamama eh

Mamamama eh

Mama

Aii yai yai yai

Nobody dey do you brother

You better think well

Its you and now

Only one way

Aii yai yai yai

Many people dem don go

Where dem dey?

We no know

Hey

Aii yai yai yai

Aiiya mamama eh

Mamama eh

Mamamama eh

Mama eh

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

Story story

We gats to give God glory

We gats to live life slowly

YOLO no dey bring life back

You hear me say

My generation

My generation

We take a girl to the room and we tell her

Baby undress yourself

YOLO

Brother YOLO no dey bring life back

True story

What an elder sees sitting down

You know the rest

Перевод песни

Rosa

Hennessy

Yo no veo a mis enemigos

Rose... aii.

aii

Príncipe de hielo Zamani

Sammy Gyang hola

chico wanchan

chico dan iskan

whisky whisky whisky whisky

Llévame ir

Aii yai yai yai yai

whisky whisky whisky whisky

Llévame ir

Aii yai yai yai yai

whisky whisky whisky whisky

Llévame ir

Aii yai yai yai yai

whisky whisky whisky whisky

Llévame ir

Aii yai yai yai yai

historia historia

Nosotros gats para dar gloria a Dios

Nos gats para vivir la vida lentamente

YOLO no dey traer la vida de vuelta

Me escuchas decir

historia historia

Nosotros gats para dar gloria a Dios

Nos gats para vivir la vida lentamente

YOLO no dey traer la vida de vuelta

ayúdame a decir

Ah dos mil cuatro Bolaji era el tipo principal

Mi nigga no dey nunca comot con la misma corbata

Fly nigga, cool Cat wey dey haz amigos

Si Bolaji no dey el club, la fiesta no dey tiene sentido

En dos mil cinco Bolaji no terminarán la escuela

La fiesta de graduación mala, omo bastante chula

Mira a la chica, ellos un vestido como Beyonce

Si Bolaji na tu padi, ¿quieres decir que perteneces a ella?

En dos mil ocho Bolaji no vienen Lag

Él no rueda entre los niggas wey dey form swag

No se relaja entre los niggas wey dey pop pass

Lo último que escuché fue que estaba enterrado en un complejo

Maldita sea

whisky whisky whisky whisky

Llévame ir

Aii yai yai yai yai

whisky whisky whisky whisky

Llévame ir

Aii yai yai yai yai

whisky whisky whisky whisky

Llévame ir

Aii yai yai yai yai

whisky whisky whisky whisky

Llévame ir

Aii yai yai yai yai

Todo dicho

historia historia

Nosotros gats para dar gloria a Dios

Nos gats para vivir la vida lentamente

YOLO no dey traer la vida de vuelta

Me escuchas decir

historia historia

Nosotros gats para dar gloria a Dios

Nos gats para vivir la vida lentamente

YOLO no dey traer la vida de vuelta

Conocí a una linda dama llamada Elizabeth

ella ha sido dey jand y yo nunca obtengo mi visa todavía

He estado dey ver soy como la niña de mi ojo

Cualquier negro viene y vamos a la batalla hasta que muramos... sí

Si na mi Lizzy, omo na ella wey dey vienen primero

Y me atrae el botín en el vestido largo

Así que si na pasarela

Cuando ella va a la Plaza

Lizzy go dey waka como decir na her Papa get the complex

E never tey wey Lizzy travel go America

Y luego me di cuenta de que Estados Unidos estaba muy lejos... sí

De repente, Lizzy dey nack todos los hombres de la ciudad

Lo último que escucho es el anuncio del entierro de Lizzy

historia historia

Nosotros gats para dar gloria a Dios

Nos gats para vivir la vida lentamente

YOLO no dey traer la vida de vuelta

Me escuchas decir

historia historia

Nosotros gats para dar gloria a Dios

Nos gats para vivir la vida lentamente

YOLO no dey traer la vida de vuelta

Me escuchas decir

Aiiya mamá eh

mamamama eh

mamamama eh

Mamá

Aii yai yai yai

Nadie dey tu hermano

Será mejor que pienses bien

eres tú y ahora

Solo un camino

Aii yai yai yai

Muchas personas dem no van

¿Dónde están?

no sabemos

Oye

Aii yai yai yai

Aiiya mamá eh

mamá eh

mamamama eh

mamá eh

historia historia

Nosotros gats para dar gloria a Dios

Nos gats para vivir la vida lentamente

YOLO no dey traer la vida de vuelta

Me escuchas decir

historia historia

Nosotros gats para dar gloria a Dios

Nos gats para vivir la vida lentamente

YOLO no dey traer la vida de vuelta

Me escuchas decir

Mi generación

Mi generación

Llevamos a una chica a la habitación y le decimos

Bebé desvístete

yolo

Hermano YOLO no dey trae la vida de vuelta

Historia verdadera

Lo que ve un anciano sentado

Tu sabes el resto

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos