
A continuación la letra de la canción Years Artista: styl Con traducción
Texto original con traducción
styl
S, T, Y, L, Plus
Oh yeah
We still dey o
Four years don waka
We still dey carry go, nobody waka
Nobody go solo
Baba God o, our case o
Na your Grace o
A du pe o
People talk say khaki no be leather
But we have stayed through the rain and the stormy weather
Whether them like am or whether them no send
Or whether them pretend, we still dey o
People talk say one day e go better
But we say that the day is already better
On my left, on my right, I see Tunde and Zeal
Wetin I feel, ebe say
People say we go break up when we make money
We have made some and stayed as a family
Whether we fight o, whether we quarrel
Over money oga, we still dey o
Talk say na me go first go solo
And how I wonder they can see tomorrow
Where would I be without Shifi and Tunde
Maybe, I go wound eh
(We still dey hustle)
(E se)
Baba, a du pe o
1997 was the year I met Shifi
Later we were joined by Lanre and Yemi
1998, Lanre passed away
Zeal came with a brighter day
2003, came T-Jazz and Joey
Sunky and Mekoyo produced Olufunmi
Oh how I wish Lanre and Yemi were here
But I thank you Lord cuz
Baba, a du pe o
We still dey o
S, T, Y, L, Más
Oh sí
Todavía dey o
cuatro años don waka
Todavía dey carry go, nadie waka
nadie va solo
Baba Dios o, nuestro caso o
Na tu Gracia o
A du pe o
La gente habla dice caqui no ser cuero
Pero nos hemos quedado a través de la lluvia y el clima tormentoso
Ya sea que les guste o no envíen
O si ellos fingen, todavía dey o
La gente habla y dice que algún día iremos mejor
Pero decimos que el día ya es mejor
A mi izquierda, a mi derecha, veo a Tunde y Zeal
Wetin me siento, ebe decir
La gente dice que nos separamos cuando ganamos dinero
Hemos hecho algunos y nos quedamos en familia.
Ya sea que peleemos, ya sea que peleemos
Por dinero oga, todavía dey o
Habla, dime, ve primero, ve solo
Y cómo me pregunto si pueden ver el mañana
¿Dónde estaría yo sin Shifi y Tunde?
Tal vez, me vaya herida eh
(Todavía nos apresuramos)
(E se)
Baba, un du pe o
1997 fue el año en que conocí a Shifi
Más tarde se nos unieron Lanre y Yemi.
1998, Lanre fallece
El celo vino con un día más brillante
2003, llegaron T-Jazz y Joey
Sunky y Mekoyo produjeron Olufunmi
Oh, cómo me gustaría que Lanre y Yemi estuvieran aquí.
Pero te agradezco Señor porque
Baba, un du pe o
Todavía dey o
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos