Ease Your Mind - Starboy, WizKid, Kel-P
С переводом

Ease Your Mind - Starboy, WizKid, Kel-P

  • Альбом: SoundMan Vol. 1

  • Año de lanzamiento: 2019
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:05

A continuación la letra de la canción Ease Your Mind Artista: Starboy, WizKid, Kel-P Con traducción

Letra " Ease Your Mind "

Texto original con traducción

Ease Your Mind

Starboy, WizKid, Kel-P

Оригинальный текст

Many thing don really open my eyes

Many things don happen wey don open my mind

Things don happen for my life, we make me realise

Sey, many things go happen, and it’s real fine

Never let the small talks but the money get to me

I dey work, I dey pray, omo nothing worry me

I put my body on my grind, let the money control me

Sey, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws

Some days, it fit be lie sey your rain no pour

Hear my brother, even if it be like days too long

Even if it be like sey your light no come

Just ease your mind

You know sey, this life na turn by turn

When your time come, my brother

No go gone

When your thing come, my brother

No go rush

Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

Mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah

Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

Mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Looking at my past, i’m glad it’s over

Steady I dey steady thank Jehovah

Now I got some likkle ice in my soda

And I pour some more ice, it made me colder

See the music take me places

Even man never rate

Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me

See starboy dey here, where the men dey here?

And the kele and the girls, all of them dey here

Some days, it fit be lie sey your rain no pour

Hear my brother, even if it be like days too long

Even if it be like sey your light no come

Just ease your mind

You know sey, this life na turn by turn

When your time come, my brother

No go gone

When your thing come, my brother

No go rush

Just ease your mind

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

Mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah

Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

Mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah

Mix monster

Перевод песни

Muchas cosas realmente no me abren los ojos

Muchas cosas no pasan cuando no abro mi mente

Las cosas no pasan por mi vida, nos hacemos dar cuenta

Sey, pasan muchas cosas, y está muy bien

Nunca dejes que las conversaciones triviales pero el dinero me afecte

Yo trabajo, yo rezo, omo nada me preocupa

Pongo mi cuerpo en mi rutina, dejo que el dinero me controle

Sey, mi sonido dem dey buzz, se levantan sobre sus mandíbulas

Algunos días, puede ser mentira sey tu lluvia no vierte

Escucha a mi hermano, incluso si son días demasiado largos

Incluso si es como si tu luz no viniera

Solo tranquiliza tu mente

Ya sabes, sey, esta vida na giro a giro

Cuando llegue tu hora, hermano

No te vayas

Cuando venga lo tuyo, hermano

sin prisas

Solo tranquiliza tu mente

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o sí

Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol sí

Mirando mi pasado, me alegro de que haya terminado

Firme, dey firme, gracias a Jehová

Ahora tengo un poco de hielo en mi refresco

Y le echo un poco más de hielo, me dio más frío

Ver la música llevarme a lugares

Incluso el hombre nunca califica

Wey dey hacen que las chicas y las damas se enamoren de mí

¿Ves a starboy dey aquí, donde los hombres dey aquí?

Y el kele y las niñas, todos ellos dey aquí

Algunos días, puede ser mentira sey tu lluvia no vierte

Escucha a mi hermano, incluso si son días demasiado largos

Incluso si es como si tu luz no viniera

Solo tranquiliza tu mente

Ya sabes, sey, esta vida na giro a giro

Cuando llegue tu hora, hermano

No te vayas

Cuando venga lo tuyo, hermano

sin prisas

Solo tranquiliza tu mente

Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o sí

Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje

mi lolo

Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol sí

mezclar monstruo

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos