Soupé - Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade
С переводом

Soupé - Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade

  • Año de lanzamiento: 2015
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:46

A continuación la letra de la canción Soupé Artista: Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade Con traducción

Letra " Soupé "

Texto original con traducción

Soupé

Falz feat. Yemi Alade and Shaydee, Falz, Yemi Alade

Оригинальный текст

Hehehehe

Falz the bad guy

Yemi Alade

Shaydee on the single

Baby

Wey stand for corner

Her body like say dem

Carry you come from yonder

Oh baby

Wey stand for corner

I dey mayan for you

I dey craze for you

I dey mad oh

I dey craze oh

I fit die on top your case oh

E dey show I dey see for your face oh

You go still be my sweet potato

E be true I dey tire for the same old

Girls wey dey come for the fame oh

All the ones wey dey jump for the ego

Dem no dey shame oh

Dem be the same oh

I dey like when you smile I dey wait oh

E dey spark the plug in my brain oh

Blood no dey flow for my vein oh

You be angeli oh see you hail oh

I dey craze oh I don pick date oh

And I never even ask for your name oh

I dey shake oh Na your shape oh

I wan talk but liver dey fail oh

I don tire to dey sit down for corner

Dey wait for your love (Hey hey)

See if I get up and I ask you for your number

Would you give me your love (your love)

Soupe

My sweetie pepper soup

You got me hot like a

Soupe

My sweetie banana

Your body hot like a

Soupe

My sweetie pepper soup

You make me hot like a

Soupe

My sweetie jollof rice

Your body hot like a

Soupe

Baby

Wey stand for corner

Her body like say dem

Carry you come from yonder

Oh baby

Wey stand for corner

I dey mayan for you

I dey craze for you

I am captured by your stature

I will search for everything you ask for

And you didn’t ask for

Give you green pasture

I dey see the bigger picture leave passport

All these other boys tryna be your guy but

Dem be cockroach Wey the camphor

Oma need real man to ni swag joh

To ma love eh till the day of rapture

If you gree for me I don hit jackpot

Girl I’ll get you back like Jazz pot

I’m still wishing that you will give me one shot

To take over your heart and be the landlord

I no know whether the love e no true

But you really make a nigga how to sow shoe

Cause I no know how I go approach you

If you know the kind trouble I dey go through

I don tire to dey sit down for corner

Dey wait for your love

Hey hey

See if I get up and I ask you for your number

Would you give me your love (your love)

Soupe

My sweetie pepper soup

You got me hot like a

Soupe

My sweetie banana

Your body hot like a

Soupe

My sweetie pepper soup

Naijalricszone.com

You make me hot like a

Soupe

My sweetie jollof rice

Your body hot like a

Soupe

Baby

Wey stand for corner

Her body like say dem

Carry you come from yonder

Oh baby

Wey stand for corner

I dey mayan for you

I dey craze for you

Soupe

My sweetie pepper soup

You got me hot like a

Soupe

My sweetie banana

Your body hot like a

Soupe

My sweetie pepper soup

You make me hot like a

Soupe

My sweetie jollof rice

Your body hot like a

Soupe

Eh le le le

Craze for you

Mayan for you oh

I dey craze for you

Eh lele eh le eh

I dey craze for you

Mayan for you oh

I dey craze for you

I dey craze for you

Перевод песни

Jejejeje

Falz el malo

yemi alade

Shaydee en el sencillo

Bebé

Wey soporte para esquina

Su cuerpo como decir dem

Llevarte vienes de allá

Oh bebe

Wey soporte para esquina

Yo dey mayan para ti

Estoy loco por ti

Estoy muy enojado oh

Estoy loco oh

Me muero en la parte superior de tu caso, oh

E dey show, dey veo por tu cara, oh

Sigues siendo mi patata dulce

E ser verdad me canso de lo mismo de siempre

Chicas, venimos por la fama, oh

Todos los que saltan por el ego

Dem no dey vergüenza oh

Dem ser el mismo oh

Me gusta cuando sonríes, espero, oh

E dey enciende la bujía en mi cerebro oh

La sangre no fluye por mis venas, oh

Eres angeli oh te veo granizo oh

Estoy loco, oh, no elijo la fecha, oh

Y ni siquiera pregunto por tu nombre, oh

Yo dey tiemblo oh Na tu forma oh

Quiero hablar pero el hígado falla oh

No me canso de sentarme en la esquina

Dey espera tu amor (Ey ey)

A ver si me levanto y te pido tu número

Me darías tu amor (tu amor)

sopa

Mi dulce sopa de pimienta

Me tienes caliente como un

sopa

Mi plátano cariño

Tu cuerpo caliente como un

sopa

Mi dulce sopa de pimienta

Me pones caliente como un

sopa

Mi cariño jollof arroz

Tu cuerpo caliente como un

sopa

Bebé

Wey soporte para esquina

Su cuerpo como decir dem

Llevarte vienes de allá

Oh bebe

Wey soporte para esquina

Yo dey mayan para ti

Estoy loco por ti

me cautiva tu estatura

Buscaré todo lo que pidas

y no pediste

Darte pastos verdes

Dey veo la imagen más grande dejar el pasaporte

Todos estos otros chicos intentan ser tu chico pero

Dem ser cucaracha Wey el alcanfor

Oma necesita un hombre de verdad para ni swag joh

Para ma amor eh hasta el día del éxtasis

Si aceptas por mí, no gano el premio gordo

Chica, te recuperaré como Jazz Pot

Todavía estoy deseando que me des una oportunidad

Para apoderarse de tu corazón y ser el dueño

no se si el amor no es verdadero

Pero realmente eres un negro sobre cómo sembrar zapatos

Porque no sé cómo me acerco a ti

Si sabes el tipo de problemas por los que paso

No me canso de sentarme en la esquina

Dey espera por tu amor

hola hola

A ver si me levanto y te pido tu número

Me darías tu amor (tu amor)

sopa

Mi dulce sopa de pimienta

Me tienes caliente como un

sopa

Mi plátano cariño

Tu cuerpo caliente como un

sopa

Mi dulce sopa de pimienta

Naijalricszone.com

Me pones caliente como un

sopa

Mi cariño jollof arroz

Tu cuerpo caliente como un

sopa

Bebé

Wey soporte para esquina

Su cuerpo como decir dem

Llevarte vienes de allá

Oh bebe

Wey soporte para esquina

Yo dey mayan para ti

Estoy loco por ti

sopa

Mi dulce sopa de pimienta

Me tienes caliente como un

sopa

Mi plátano cariño

Tu cuerpo caliente como un

sopa

Mi dulce sopa de pimienta

Me pones caliente como un

sopa

Mi cariño jollof arroz

Tu cuerpo caliente como un

sopa

Eh le le le

locura por ti

Maya para ti oh

Estoy loco por ti

Eh lele eh le eh

Estoy loco por ti

Maya para ti oh

Estoy loco por ti

Estoy loco por ti

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos