A continuación la letra de la canción Ekelebe Artista: Soti Con traducción
Texto original con traducción
Soti
Charley wetin dey sup o
Fresh outta kitchen, e dey hot o
Shaking your body is a must o
If I say it’s a hit no be brainwash ooo
As e dey hot o, go tell your friends and your neighbors o
Say your girl soti is a boss o
And I like to party a lot o.
The way that me whine am well, whine am well, whine am go low
Dey make all the boys dem gel, boys dem gel, boys dem kolo
Charley pause, the way that move that thing to the floor,
Makes me say, Charley wow,
I dey see things when you move to the sound.
Eh eh.
O di ekelebe kelebe, o di ekelebe kelebe,
o di ekelebe kelebe, cos the way that I shake kelebe kelebe.
Right now I dey ja Naira
I dey do the shoki and the al-qeada
If you you no Sabi dance you be
outsider but me I can’t shout like a town crier
Oshe baddest
Songwriter, making more hits than a sure sniper.
You dey form for the people that are much wiser.
So I carry them along like a bus driver.
The way that me whine am well, whine am well, whine am go low
Dey make all the boys dem gel, boys dem gel, boys dem kolo
Charley pause, the way that move that thing to the floor,
Makes me say, Charley wow,
I dey see things when you move to the sound.
Eh eh.
O di ekelebe kelebe, o di ekelebe kelebe,
o di ekelebe, cos the way that I shake kelebe kelebe
Ah ah ah oh oh oh
Charley wetin dey sup o
Recién salido de la cocina, muy caliente o
Sacudir el cuerpo es imprescindible
Si digo que es un éxito, no me laven el cerebro ooo
Como están calientes, ve y cuéntaselo a tus amigos y vecinos.
Di que tu chica soti es una jefa o
Y me gusta mucho ir de fiesta.
La forma en que yo lloriqueo estoy bien, lloriqueo estoy bien, lloriqueo estoy bajo
Dey hacen que todos los chicos dem gel, chicos dem gel, chicos dem kolo
Charley pausa, la forma en que mueve esa cosa al suelo,
Me hace decir, Charley wow,
Veo cosas cuando te mueves con el sonido.
Eh eh.
Oh di ekelebe kelebe, oh di ekelebe kelebe,
o di ekelebe kelebe, porque la forma en que sacudo kelebe kelebe.
Ahora mismo yo dey ja Naira
Yo dey hago el shoki y el al-qeada
Si no te sabia bailas seras
extraño pero yo no puedo gritar como un pregonero
oshe el mas malo
Compositor, haciendo más éxitos que un francotirador seguro.
Dey forma para las personas que son mucho más sabias.
Así que los llevo como un conductor de autobús.
La forma en que yo lloriqueo estoy bien, lloriqueo estoy bien, lloriqueo estoy bajo
Dey hacen que todos los chicos dem gel, chicos dem gel, chicos dem kolo
Charley pausa, la forma en que mueve esa cosa al suelo,
Me hace decir, Charley wow,
Veo cosas cuando te mueves con el sonido.
Eh eh.
Oh di ekelebe kelebe, oh di ekelebe kelebe,
o di ekelebe, porque la forma en que sacudo kelebe kelebe
Ah ah ah oh oh oh
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos