Where I Come From - Shatta Wale
С переводом

Where I Come From - Shatta Wale

  • Año de lanzamiento: 2020
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:37

A continuación la letra de la canción Where I Come From Artista: Shatta Wale Con traducción

Letra " Where I Come From "

Texto original con traducción

Where I Come From

Shatta Wale

Оригинальный текст

Where I come from, nobody go pay ransom

Where I come from

E be like sey nobody dey care oh my God

Where I come from, people dey try Phantom

Pikin dey fly to London

But I tell you If you try you go taya oo

Where I come from

Dem no fit talk people matter

That be why

Me I no dey go church oo

My bible for my chest oh

I be my own pastor

Lomi ee lomi

Ibe like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lom, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Where I come from

Many problem dey oo

I say no food for table

Before evening we crack our brain ooh

Where I come from

Okada be our transport

Trotro station be our airport

We no get Visa, so how we go fly oo

Where I come from

E be who you know oo

And where I come from

Nobody knows, nobody knows tomorrow

Lomi ee lomi

Ibe like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lomi, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Where I come from, nobody go pay ransom

Where I come from

Ibe like sey nobody dey care oh my God

Where I come from, people dey try Phantom

Pikin dey fly to London

But I tell you If you try you go taya oo

Lomi ee lomi

E be like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lomi, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Перевод песни

De donde vengo, nadie va a pagar rescate

De donde vengo

E ser como si a nadie le importara, oh Dios mío

De donde vengo, la gente prueba Phantom

Pikin dey volar a Londres

Pero te digo que si lo intentas te vas taya oo

De donde vengo

Dem no encaja hablar gente importa

por eso

Yo no voy a la iglesia oo

Mi biblia para mi pecho oh

Yo ser mi propio pastor

Lomi ee lomi

Soy como si soñara

no quiero despertar

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin hombre sin ver antes

Lomi ee lom, pah pah pah

La vida es una guerra, no quiero caer

Yo digo oh baba Dios

Ayúdame a romper este muro

Sé que la vida es una guerra, no quiero caer

Yo digo oh baba Dios

Ayúdame a romper este muro

De donde vengo

Muchos problemas dey oo

Yo digo que no hay comida para la mesa

Antes de la noche nos rompemos el cerebro ooh

De donde vengo

Okada sea nuestro transporte

La estación de Trotro sea nuestro aeropuerto

No obtenemos Visa, entonces, ¿cómo vamos a volar?

De donde vengo

E ser quien tu conoces oo

Y de donde vengo

Nadie sabe, nadie sabe mañana

Lomi ee lomi

Soy como si soñara

no quiero despertar

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin hombre sin ver antes

Lomi ee lomi, pah pah pah

La vida es una guerra, no quiero caer

Yo digo oh baba Dios

Ayúdame a romper este muro

Sé que la vida es una guerra, no quiero caer

Yo digo oh baba Dios

Ayúdame a romper este muro

De donde vengo, nadie va a pagar rescate

De donde vengo

Soy como si a nadie le importara, oh Dios mío

De donde vengo, la gente prueba Phantom

Pikin dey volar a Londres

Pero te digo que si lo intentas te vas taya oo

Lomi ee lomi

E ser como yo sueño

no quiero despertar

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin hombre sin ver antes

Lomi ee lomi, pah pah pah

La vida es una guerra, no quiero caer

Yo digo oh baba Dios

Ayúdame a romper este muro

Sé que la vida es una guerra, no quiero caer

Yo digo oh baba Dios

Ayúdame a romper este muro

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos