
A continuación la letra de la canción My Level Artista: Shatta Wale Con traducción
Texto original con traducción
Shatta Wale
My level ey
My level ey
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo
So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
The time adey waka dey waka yeh
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
Lonely, lonely story
The time I buy my Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
What a lovely story
Adey live this life oo
Because I get my Bible oo
Because the blessings I get from The Most High be so great oo
So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don’t know the day weh Jesus Christ go come oo
mi nivel ey
mi nivel ey
Tal vez hoy no consiga nada
Pero mañana voy por algo
Y voy a comprar motor para mamá oh
Pero el enemigo me quiere preocupar
Voy a mostrar toda la tragedia de ah
No ser hoy oo, no ser hoy oo empezamos oo
Así que por cantar mi canción oo
Tú por mantenerme por mucho tiempo oo
Porque no sabes el día en que Jesucristo vaya venga oo
Así que si me ves hoy
Yo sé mi nivel
Yo sé mi nivel
Oh mi nivel
Y si adey pop champagne hoy
Yo sé mi nivel
Yo sé mi nivel
Oh mi nivel
El tiempo adey waka dey waka yeh
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
Solitaria, solitaria historia
La vez que compro mi Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
que linda historia
Adey vive esta vida oo
Porque consigo mi biblia oo
Porque las bendiciones que recibo del Altísimo son tan grandes
Así que si me ves hoy
Yo sé mi nivel
Yo sé mi nivel
Oh mi nivel
Y si adey pop champagne hoy
Yo sé mi nivel
Yo sé mi nivel
Oh mi nivel
Tal vez hoy no consiga nada
Pero mañana voy por algo
Y voy a comprar motor para mamá oh
Pero el enemigo me quiere preocupar
Voy a mostrar toda la tragedia de ah
No ser hoy oo, no ser hoy oo empezamos oo
Así que por cantar mi canción oo
Tú por mantenerme por mucho tiempo oo
Porque no sabes el día en que Jesucristo vaya venga oo
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos