Dem Possess - Shatta Wale
С переводом

Dem Possess - Shatta Wale

  • Год: 2019
  • Язык: Inglés
  • Длительность: 3:02

A continuación la letra de la canción Dem Possess Artista: Shatta Wale Con traducción

Letra " Dem Possess "

Texto original con traducción

Dem Possess

Shatta Wale

Оригинальный текст

The God wey create Adam and Eve

You for believe in oo

Don’t put your trust in no man

I swear dem go kill you oo

The friend wey you get today

Go fi be your enemy tomorrow

I no go talk nobody story

I dey tell my life story oo

Sometimes you no understand

Why people just dey hate you oo

Dem go bully you as if

You dey you be no body

Dem no get some of your happiness oo

When dem see you dem vex oo

Dem wan break your neck oo

But dem break dem neck oo

Heeh

Dem possess oo

Demma mind no correct oo

E Le akee nwuwo wa ko

So dem no go fi do me foko yeah

Dem say dem be your paddy

But dem hate what you doing oo

For demma face you be hero

But for demma mind you be silly oo

You no go fi read forehead

Like you go see what dem dey thinking oo

And dem wish you no dey

So dem go take your position oo

We all dey share ideas

But dem no like your decision oo

But when Paq play beat

I dey see my vision and mission oo

Dem no get some of your happiness oo

When dem see you dem vex oo

Dem wan break your neck oo

But dem break dem neck oo

Heeh

Dem possess oo

Demma mind no correct oo

E Le akee nwuwo wa ko

So dem no go fi do me foko

The God wey create Adam and Eve

You for believe in oo

Dont put your trust in no man

I swear dem go kill you oo

The friend wey you get today

Go fi be your enemy tomorrow

I no go talk nobody story

I dey tell my life story oo

Sometimes you no understand

Why people just dey hate you oo

Dem go bully you as if

You dey you be no body

Dem no get some of your happiness oo

When dem see you dem vex oo

Dem wan break your neck oo

But dem break dem neck oo

Heeh

Dem possess oo

Demma mind no correct oo

E Le akee nwuwo wa ko

So dem no go fi do me foko

Dem no get some of your happiness oo

When dem see you dem vex oo

Dem wan break your neck oo

But dem break dem neck oo

Heeh

Dem possess oo

Demma mind no correct oo

E Le akee nwuwo wa ko

So dem no go fi do me foko yeah

Перевод песни

El Dios que creamos Adán y Eva

Tú por creer en oo

No confíes en ningún hombre

Te juro que irán a matarte oo

El amigo wey que tienes hoy

Ve a ser tu enemigo mañana

No voy a hablar de la historia de nadie

Te cuento la historia de mi vida oo

A veces no entiendes

¿Por qué la gente simplemente te odia?

Dem ir a intimidarte como si

Dey, no eres un cuerpo

Dem no obtener algo de tu felicidad oo

Cuando dem te ven, dem vex oo

Dem wan romperte el cuello oo

Pero dem rompen el cuello oo

jeje

Dem poseen oo

Demma mente no correcta oo

E Le akee nwuwo wa ko

Así que dem no go fi do me foko sí

Dem dice que dem sea tu paddy

Pero dem odio lo que haces oo

Para Demma Face, sé héroe

Pero por la mente demma, sé tonto oo

No vas a leer la frente

Como si fueras a ver lo que están pensando oo

Y dem no te deseo dey

Entonces, dem, ve a tomar tu posición oo

Todos compartimos ideas

Pero no me gusta tu decisión oo

Pero cuando Paq toca el ritmo

Veo mi visión y misión oo

Dem no obtener algo de tu felicidad oo

Cuando dem te ven, dem vex oo

Dem wan romperte el cuello oo

Pero dem rompen el cuello oo

jeje

Dem poseen oo

Demma mente no correcta oo

E Le akee nwuwo wa ko

Así que dem no go fi do me foko

El Dios que creamos Adán y Eva

Tú por creer en oo

No pongas tu confianza en ningún hombre

Te juro que irán a matarte oo

El amigo wey que tienes hoy

Ve a ser tu enemigo mañana

No voy a hablar de la historia de nadie

Te cuento la historia de mi vida oo

A veces no entiendes

¿Por qué la gente simplemente te odia?

Dem ir a intimidarte como si

Dey, no eres un cuerpo

Dem no obtener algo de tu felicidad oo

Cuando dem te ven, dem vex oo

Dem wan romperte el cuello oo

Pero dem rompen el cuello oo

jeje

Dem poseen oo

Demma mente no correcta oo

E Le akee nwuwo wa ko

Así que dem no go fi do me foko

Dem no obtener algo de tu felicidad oo

Cuando dem te ven, dem vex oo

Dem wan romperte el cuello oo

Pero dem rompen el cuello oo

jeje

Dem poseen oo

Demma mente no correcta oo

E Le akee nwuwo wa ko

Así que dem no go fi do me foko sí

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos