If E Happen For Lagos - Runtown
С переводом

If E Happen For Lagos - Runtown

Год
2020
Язык
`Inglés`
Длительность
211300

A continuación la letra de la canción If E Happen For Lagos Artista: Runtown Con traducción

Letra " If E Happen For Lagos "

Texto original con traducción

If E Happen For Lagos

Runtown

Оригинальный текст

If you no know big man, you never know person

You no shine your eyes, you never see something

You never party for eko, omo you never do nothing

Government na yawa, dem no Dey do nothing

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am

Omo Wetin Dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still

Dey japa

If e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Gats keep am on a low

Eyes on my money gats keep am on the low

Cuz gidi gidi gada gada no Dey win fight

So we bring the fire brother me I can’t shout

Shey cos you see me in a Bentley

You want to friend me, just to end me

Shey na my fault say God Dey bless me

Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am

Omo Wetin Dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still

Dey japa

If e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

If you no know big man, you never know person

You no shine your eyes, you never see something

You never party for eko, omo you never do nothing

Government na yawa, dem no Dey do nothing

Перевод песни

Si no conoces al gran hombre, nunca conoces a la persona

No te brillan los ojos, nunca ves algo

Nunca festejas por eko, omo nunca haces nada

Gobierno na yawa, dem no Dey hacer nada

Na so dem waka, waka, waka

Todos buscando la respuesta

El asunto, asunto, asunto

si me preguntas a quien voy a preguntar soy

Omo Wetin Dey pa pa pa

Gobernador habla decir na federal

La misma razón por la que los ricos se hacen más ricos que la razón por la que los pobres todavía

Dey japa

Si sucede por Lagos

Hacer e Dey dentro de Lagos

Y como sucede con Lagos

Los gats me mantienen en un nivel bajo

Los ojos en mis gats de dinero me mantienen bajo

Porque gidi gidi gada gada no Dey ganar pelea

Así que traemos el fuego, hermano mío, no puedo gritar

Shey porque me ves en un Bentley

Quieres ser mi amigo, solo para acabar conmigo

Shey na mi culpa di que Dios me bendiga

Na so dem waka, waka, waka

Todos buscando la respuesta

El asunto, asunto, asunto

si me preguntas a quien voy a preguntar soy

Omo Wetin Dey pa pa pa

Gobernador habla decir na federal

La misma razón por la que los ricos se hacen más ricos que la razón por la que los pobres todavía

Dey japa

Si sucede por Lagos

Hacer e Dey dentro de Lagos

Y como sucede con Lagos

Hacer e Dey dentro de Lagos

Si no conoces al gran hombre, nunca conoces a la persona

No te brillan los ojos, nunca ves algo

Nunca festejas por eko, omo nunca haces nada

Gobierno na yawa, dem no Dey hacer nada

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos