
A continuación la letra de la canción Daily Basis Artista: Reminisce Con traducción
Texto original con traducción
Reminisce
I no get time to waste around
My life is sweet no be small oo
I’m making money on a daily basis
Making money on a daily basis
I no get time to waste around
My life is sweet no be small oo
I’m making money on a daily basis
Making money on a daily basis
If i no get mouth na tele tele
Now i don get plenty pepper
I must to shake town well well
Must to shake town well well
If i no get mouth na tele tele
Now i don get plenty pepper
I must to shake town well well
Must to shake town well
Ibile, them dey use dey play before but shit change
Dem underrate me wella but these days
When dem see me for street na to we kale
Oya baba oo ibile no fit fade
Gba gbabe na true joor kole sele
Everything to ro nisin lo’le tele
By His grace i say na forward ever
I dy run i dy go dey say i too clever
Won ti gba pe emi Loga i be master
O ti pe gan lati odo cabassa
I be giving dem giving dem baca
Sebi lion l’awon eyan Mufasa
I dn dy chop but mi o ti yo
The blessings I receive ko ti to
I am very determined like papillo
Very very bigger than tobambico
I no get time to waste around
My life is sweet no be small oo
I am making money on a daily basis
Making money on a daily basis
I no get time to waste around
My life is sweet no be small oo
I am making money on a daily basis
Making money on a daily basis
If i no get mouth na tele tele
Now i don get plenty pepper
I must to shake town well well
Must to shake town we well
If i no get mouth na tele tele
Now i don get plenty pepper
I must to shake town well well
Must to shake town well well
Allow me take you back to old school
We dey trek go studio with no shoes
Garri abo kan with pure water half bag
Juzt to fill our stomach to do one track
Fuel no dy jen wo session one track
Toothbrush ati toothpaste wan nu back pack
Black T-shirt but same jeans and same shoes
Just in case your session enter night cruise
All man don suffer all man don see
No man fit change wetin you want be
Just dey give them dey give dem no fear
When dey tire dey hear dey go begin hear
I dn dy chop but mi o ti yo
The blessings I receive ko ti to
I am very determined like papillo
Very very bigger than tobambico
I no get time to waste around
My life is sweet no be small oo
I am making money on a daily basis
Making money on a daily basis
I no get time to waste around
My life is sweet no be small oo
I am making money on a daily basis
Making money on a daily basis
If i no get mouth na tele tele
Now i don get plenty pepper
I must to shake town well well
Must to shake town we well
If i no get mouth na tele tele
Now i don get plenty pepper
I must to shake town well well
Must to shake town well well
No tengo tiempo para perder
Mi vida es dulce no ser pequeña oo
Estoy ganando dinero todos los días
Ganar dinero a diario
No tengo tiempo para perder
Mi vida es dulce no ser pequeña oo
Estoy ganando dinero todos los días
Ganar dinero a diario
Si no me sale la boca na tele tele
Ahora no tengo mucha pimienta
Debo sacudir la ciudad bien bien
Debe sacudir la ciudad bien bien
Si no me sale la boca na tele tele
Ahora no tengo mucha pimienta
Debo sacudir la ciudad bien bien
Debe sacudir bien la ciudad
Ibile, ellos usan el juego antes, pero la mierda cambia
Dem me subestima bien, pero en estos días
Cuando me vean por la calle na to we kale
Oya baba oo ibile no fit fade
Gba gbabe na true joor kole sele
Todo a ro nisin lo'le tele
Por Su gracia digo na adelante nunca
Yo corro yo dy voy dey dicen que soy demasiado inteligente
Won ti gba pe emi Loga i be master
O ti pe gan lati odo cabassa
Yo les daré a ellos les daré baca
Sebi león l'awon eyan Mufasa
yo no dy chop pero mi o ti yo
Las bendiciones que recibo ko ti para
soy muy decidido como papillo
Muy muy mas grande que tobambico
No tengo tiempo para perder
Mi vida es dulce no ser pequeña oo
Estoy ganando dinero a diario
Ganar dinero a diario
No tengo tiempo para perder
Mi vida es dulce no ser pequeña oo
Estoy ganando dinero a diario
Ganar dinero a diario
Si no me sale la boca na tele tele
Ahora no tengo mucha pimienta
Debo sacudir la ciudad bien bien
Debemos sacudir la ciudad bien
Si no me sale la boca na tele tele
Ahora no tengo mucha pimienta
Debo sacudir la ciudad bien bien
Debe sacudir la ciudad bien bien
Permíteme llevarte de vuelta a la vieja escuela
Dey caminamos hacia el estudio sin zapatos
Garri abo kan con agua pura media bolsa
Solo para llenar nuestro estómago para hacer una pista
Fuel no dy jen wo sesión una pista
cepillo de dientes ati pasta de dientes wan nu mochila
Camiseta negra pero los mismos jeans y los mismos zapatos.
Por si acaso su sesión entra en crucero nocturno
Todos los hombres no sufren, todos los hombres no ven
Ningún hombre encaja en el cambio cuando quieres ser
Solo dales que no les den miedo
Cuando se cansan, escuchan, comienzan a escuchar
yo no dy chop pero mi o ti yo
Las bendiciones que recibo ko ti para
soy muy decidido como papillo
Muy muy mas grande que tobambico
No tengo tiempo para perder
Mi vida es dulce no ser pequeña oo
Estoy ganando dinero a diario
Ganar dinero a diario
No tengo tiempo para perder
Mi vida es dulce no ser pequeña oo
Estoy ganando dinero a diario
Ganar dinero a diario
Si no me sale la boca na tele tele
Ahora no tengo mucha pimienta
Debo sacudir la ciudad bien bien
Debemos sacudir la ciudad bien
Si no me sale la boca na tele tele
Ahora no tengo mucha pimienta
Debo sacudir la ciudad bien bien
Debe sacudir la ciudad bien bien
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos