A continuación la letra de la canción Straight from Mars Artista: R2Bees Con traducción
Texto original con traducción
R2Bees
We coming from Mars bro
Whoa, yeah
Party don start till
The early morning
We dey give dem dem
Show we dey cover on
Make dem dance
Make dem move
Make we shayo gan ooh
5:45 baby call my phone
Say many things dey
Wavy take my love
Say but tonight say na you dey
Make me sing this song ooh
Make you no dey freeze
Lady I go take you to the peak
E be your body wey be me
I wanna squeeze
Quick quick quick
Baby make we dance and swim
Everytime you step to the beat
See everybody fit dey sleep
Dem no dey fit to take the heat
Rididi oo
Tell everybody make dem know
R2bees Starboy show
When we come through
Yeah we run the show
Diblidibli ooh
Tell everybody make
Dem know
R2bees Starboy show
Say no brother
Can test this flow
Party don start till
The early morning
We dey give dem dem
Show we… Say no brother
Can test this flow
Party don start till
The early morning
We dey give dem dem
Show we dey cover on
Make dem dance make dem
Move make we shayo gan oo
69 make you take my number
Call my phone
Make you tell me how you’re
Feeling this early morning
You need to get away make you
Come make we sing along oo
It don’t stop no it don’t stop
Friday night boss boss
With a fresh cut
Came in a truck but
We left in a droptop
We on top and no we won’t stop
She said don’t you
Cut your goatee
Tonight to kiss a grill
Yes a peng ting she
Likes to keep it real
African girl she wants to
Help with the bill
This thing is till we die
That’s the way I feel
Don’t test this flow with the
Vibes on don’t dull don’t slow
This party no dey end
Nobody wan go
Refuse to be broke
Everybody want dough
Rididi oo
Tell everybody make dem know
R2bees Starboy show
When we come through
Yeah we run the show
Diblidibli ooh
Tell everybody make dem know
R2bees Starboy show
Say no brother can
Test this flow
Party don start till
The early morning
We dey give dem dem show
We dey cover on
Make dem dance make dem
Move make we shayo gan oo
69 make you take my
Number call my phone
Make you tell me how you’re
Feeling this early morning
You need to get away make you
Come make we sing along oo
Killmatic, we had to do that, right?
Venimos de Marte hermano
Vaya, sí
La fiesta no empieza hasta
la madrugada
Dey damos dem dem
Mostrar que cubrimos en
Hazlos bailar
Haz que se muevan
Haz que shayo gan ooh
5:45 bebé llama a mi teléfono
Di muchas cosas dey
Ondulado toma mi amor
Di pero esta noche di na tu dey
Hazme cantar esta canción ooh
Haz que no te congeles
Señora voy a llevarte a la cima
E ser tu cuerpo wey ser yo
quiero apretar
rápido rápido rápido
Bebé haz que bailemos y nademos
Cada vez que caminas al ritmo
Ver a todos en forma dey dormir
Dem no dey apto para tomar el calor
Rididi oo
Dile a todos que sepan
Espectáculo R2bees Starboy
cuando lleguemos
Sí, dirigimos el programa
dibli dibli ooh
Dile a todos que hagan
ellos saben
Espectáculo R2bees Starboy
di no hermano
Puede probar este flujo
La fiesta no empieza hasta
la madrugada
Dey damos dem dem
Muéstranos... di no hermano
Puede probar este flujo
La fiesta no empieza hasta
la madrugada
Dey damos dem dem
Mostrar que cubrimos en
Hazlos bailar, hazlos
Muévete, haz que shayo gan oo
69 te hace tomar mi numero
llamar a mi teléfono
Haz que me digas cómo estás
Sintiendo esta madrugada
Necesitas alejarte para hacerte
Ven a hacer que cantemos oo
No se detiene, no se detiene
jefe de jefe de viernes por la noche
Con un corte fresco
Vino en un camión pero
Salimos en un descapotable
Estamos en la cima y no, no nos detendremos
ella dijo que no
Corta tu perilla
Esta noche a besar una parrilla
Sí, un peng ting ella
Le gusta mantenerlo real
Chica africana que quiere
Ayuda con la factura
Esto es hasta que muramos
así es como me siento
No pruebe este flujo con el
Las vibraciones no se aburren, no se ralentizan
Esta fiesta no tiene fin
nadie quiere ir
Negarse a estar en quiebra
todos quieren pasta
Rididi oo
Dile a todos que sepan
Espectáculo R2bees Starboy
cuando lleguemos
Sí, dirigimos el programa
dibli dibli ooh
Dile a todos que sepan
Espectáculo R2bees Starboy
Di que ningún hermano puede
Probar este flujo
La fiesta no empieza hasta
la madrugada
Dey damos dem dem show
Cubrimos
Hazlos bailar, hazlos
Muévete, haz que shayo gan oo
69 hacer que tomes mi
Número llamar a mi teléfono
Haz que me digas cómo estás
Sintiendo esta madrugada
Necesitas alejarte para hacerte
Ven a hacer que cantemos oo
Killmatic, teníamos que hacer eso, ¿verdad?
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos