2Baba Zone - Olamide
С переводом

2Baba Zone - Olamide

  • Альбом: The Glory

  • Año de lanzamiento: 2016
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 2:24

A continuación la letra de la canción 2Baba Zone Artista: Olamide Con traducción

Letra " 2Baba Zone "

Texto original con traducción

2Baba Zone

Olamide

Оригинальный текст

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my… oh my)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my… oh my goodness ohh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

Oya;

oh my God;

they want to start again

They want to start dey yarn;

they want to start to complain

They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain

Those kind matter wey dey cause me pain

I maintain to sustain, when I no see the cake

Monkey dey work, Baboon dey chop

I dey hustle in vain

How man go carry plane dey go Costain?

Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain

(Ehh; oh my; oh my)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my goodness; oh oh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my… oh oh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my… oh my goodness oh ehh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

Why you make the kids cry?

Why' you killing one another?

Strong face for your brother, like Custom wey dey border

But, nothing mega, nothing pai

No dey bother;

cause' I know someday, we go need each other

But, till then, make you stay for your lane

If I say the water white;

no dey tell me you plain

Respect my point of view;

no look me like am insane

Insane;

ehh;

no look me like am insane

Cause' I dey tell you my pain

When e reach, man dey cuddle, anytime e dey rain

Poor man dey pack water inside him house with him plate

Him plate;

ehh;

enough propaganda;

tell them 'Da Pada!;

What is good for the geese, is good for the gander

And the youths are not confused

We just dey wait make them finish before we go loose am

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my goodness; oh oh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my… oh oh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh my… oh my goodness oh eh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my; oh oh; oh my)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh my… oh my; oh my goodness; eh eh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue

Перевод песни

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh mi... oh mi)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh mi... oh mi bondad ohh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

Oyá;

Dios mío;

quieren empezar de nuevo

Quieren empezar dey hilo;

quieren empezar a quejarse

Quieren hilar ese tipo de materia en la que dispersan mi cerebro

Esos tipos importan cuando me causan dolor

Sigo sosteniendo, cuando no veo el pastel

Mono dey trabajo, babuino dey chop

Me apresuro en vano

¿Cómo va el hombre a llevar el avión y va a Costain?

Esas ropas las manchan, las lavan para España

(Ehh; ay, ay, ay)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh, Dios mío; oh, oh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh mi... oh oh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh mi... oh mi dios oh ehh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

¿Por qué haces llorar a los niños?

¿Por qué se matan unos a otros?

Cara fuerte para tu hermano, como Custom wey dey border

Pero, nada mega, nada pai

No te molestes;

porque sé que algún día nos necesitaremos

Pero, hasta entonces, haz que te quedes en tu carril

Si digo el agua blanca;

no dey dime eres simple

Respeta mi punto de vista;

no, mírame como si estuviera loco

Loco;

ehh;

no, mírame como si estuviera loco

Porque te digo mi dolor

Cuando alcanzamos, el hombre se abraza, cada vez que llueve

Pobre hombre, empaca agua dentro de su casa con su plato.

El plato;

ehh;

basta de propaganda;

diles '¡Da Pada!;

Lo que es bueno para los gansos, es bueno para el ganso

Y los jóvenes no se confunden

Solo esperamos a que terminen antes de que nos sueltemos por la mañana.

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh, Dios mío; oh, oh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Oh mi... oh oh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

(Oh mi... oh mi dios oh eh)

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Ay, ay, ay, ay)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

(Ay, ay, ay, ay, eh, eh)

Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba

Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos