A continuación la letra de la canción Love Overdose Artista: May D Con traducción
Texto original con traducción
May D
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
When you sitting on me door, me I fit see the pain in your eyes
Sit don pon me and hands take ah, your body is so unstable
The way e dey do you, I wan make you tell me no lie
Have no fear, I go treat you right
You go sleep well till d daylight
Give you the medicine make your body no run down
When I finish with you, your body go calm down
Emergency emergency
This kin thing I never see
Emergency emergency
This kin thing I never see
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Omo na only God oh
Wey dey save person oh
But I go do my best
Abeg be my guest
You know say na experience
Na him dey teach person
And with some intimacy
No intricacy
Give you the medicine make your body no run down
When I finish with you, your body go calm down
Emergency emergency
This kin thing I never see
Emergency emergency
This kin thing I never see
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Temperature high on love
If you let me girl
I go give you love overdose
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Love overdose oh
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lo mo
Love overdose oh
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lomo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lomo
Cuando te sientas en mi puerta, puedo ver el dolor en tus ojos
Siéntate, ponme y las manos toman ah, tu cuerpo es tan inestable
De la forma en que te hacen, quiero que me digas que no mientas
No tengas miedo, voy a tratarte bien
Vas a dormir bien hasta el amanecer
Darte la medicina para que tu cuerpo no se agote
Cuando termino contigo, tu cuerpo se calma
emergencia emergencia
Esta cosa familiar que nunca veo
emergencia emergencia
Esta cosa familiar que nunca veo
Temperatura alta en el amor
Si me dejas niña
Voy a darte una sobredosis de amor
Temperatura alta en el amor
Si me dejas niña
Voy a darte una sobredosis de amor
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lomo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lomo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lomo
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lomo
Omo na solo Dios oh
Wey dey salvar a la persona oh
Pero voy a hacer mi mejor esfuerzo
Abeg sea mi invitado
Ya sabes decir na experiencia
Na él dey enseñar persona
Y con algo de intimidad
Sin complejidad
Darte la medicina para que tu cuerpo no se agote
Cuando termino contigo, tu cuerpo se calma
emergencia emergencia
Esta cosa familiar que nunca veo
emergencia emergencia
Esta cosa familiar que nunca veo
Temperatura alta en el amor
Si me dejas niña
Voy a darte una sobredosis de amor
Temperatura alta en el amor
Si me dejas niña
Voy a darte una sobredosis de amor
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lomo
Sobredosis de amor oh
Jekun jekun, no mi no
Dakun dakun, lomo
Sobredosis de amor oh
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos