Skit 2 (Cause Trouble) - Lil Kesh
С переводом

Skit 2 (Cause Trouble) - Lil Kesh

Год
2016
Язык
`Inglés`
Длительность
34280

A continuación la letra de la canción Skit 2 (Cause Trouble) Artista: Lil Kesh Con traducción

Letra " Skit 2 (Cause Trouble) "

Texto original con traducción

Skit 2 (Cause Trouble)

Lil Kesh

Оригинальный текст

Gbeke there

Who be that talk say he won get pwoblem

Wetin dey worry you

You dey won cause trouble for me abi

Dem never tell you who I be

The last time wey we show for the final background

Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation

Them dey yan say them go gimme pwoblem

Naim I look down I say yeey

All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn

I give dem my last warning

If una try me I go give una pwoblem

I say if una show anyhow I go giv una doggy

Dem say which dog again una get dog for house

I say we no get dog na

If una burst bottle u no wetin I go do for here

You know wetin I go do for here

I go just pull my shoe run

Una dey craze

Na me una won kill

Перевод песни

Gbeke allí

¿Quién es esa charla que dice que ganó un problema?

Wetin dey preocuparte

Me vas a causar problemas abi

Dem nunca te diré quién soy

La última vez que mostramos el fondo final

Na él descubrimos dicen algunos chicos wey dem dey para la observación

Ellos dey yan dicen que vayan dame un problema

Naim, miro hacia abajo y digo yeey

Todos los dem dese chicos dem ganaron problemas para el área ehn

les doy mi última advertencia

Si una prueba me voy a dar un problema

Yo digo que si una muestra de todos modos voy a dar un perrito

Dem dice qué perro otra vez una consigue un perro para la casa

Yo digo que no tenemos perro na

Si una botella revienta, no te mojes, voy a hacer por aquí

Sabes que voy a hacer por aquí

Voy a tirar de mi zapato correr

Una dey locura

Na me una ganó matar

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos