A continuación la letra de la canción Bureau De Changer Artista: Kcee Con traducción
Texto original con traducción
Kcee
From today, I be bureau de changer
I get am for pound, I get am for Dollar
Spend the money eh, alhaji naira
And if e finish, we call e-money eh (e-money dey come) eh
As a bureau de changer (as a bureau de changer eh)
A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)
Number one bureau de changer (number one bureau de changer)
Standard bureau de changer (standard bureau de changer)
Oga (ehn) spray the Naira (ok)
After the Naira make you spray the dollar oh (No time) eh
Kcee, number one baller (very big boy)
And when I ball I dey spray the dollar oh
Na one life wey we dey live no another
As we dey ball make we still dey thank jehovah
Ngwa putawa putanu ntanu kaitawa ego (chop money)
Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (everybody let’s go)
From today, I be bureau de changer
I get am for pound, get am for dollar
Spend the money eh alhaji naira (alhaji damburuko)
And if e finish, we call e-money eh
As a bureau de changer (as a bureau de changer eh)
A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)
Number one bureau de changer (number one bureau de changer)
Standard bureau de changer (standard bureau de changer)
Asanwa (nne) do u remember (of course)
I been dey chike you na back in December
I send you WhatsApp nne you no dey answer.
(why na)
I pray to my God oh, e really answer
Na one life wey we dey live no another
As you dey ball make you still dey thank jehovah (common common eh)
From today, I be bureau de changer
I get am for pound, get am for dollar
Spend money eh, alhaji Naira
And if e finish we call e-money eh (e-money is coming) eh
As a bureau de changer (a bureau de changer eh)
A mega bureau de changer (e le le le le bureau de changer)
Number one bureau de changer (number one bureau de changer)
Standard bureau de changer (standard bureau de chnager)
Bureau de changer (just take it and go)
Bureau de changer
Standard bureau de changer (standard ballers)
International bureau de changer
Na one life wey We dey live, no another
As we dey ball make we still dey thank jehovah
Ngwa putawa, putanu tanu kaitawa ego
Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (from today)
A partir de hoy, seré la oficina de cambio
Obtengo am por libra, obtengo am por dólar
Gasta el dinero eh, alhaji naira
Y si acaba, llamamos e-money eh (e-money dey come) eh
Como una oficina de cambio (como una oficina de cambio eh)
Una mega oficina de cambio (e le le le le oficina de cambio)
Número uno de la oficina de cambio (número uno de la oficina de cambio)
Buró de cambio estándar (buró de cambio estándar)
Oga (ehn) rocía la Naira (ok)
Después de que la Naira te haga rociar el dolar oh (No time) eh
Kcee, jugador número uno (niño muy grande)
Y cuando juego, rocío el dólar, oh
Na one life wey we dey live no otra
A medida que hacemos bolas, todavía damos gracias a Jehová
Ngwa putawa putanu ntanu kaitawa ego (picar dinero)
Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (todos vamos)
A partir de hoy, seré la oficina de cambio
Obtengo am por libra, obtengo am por dólar
Gasta el dinero eh alhaji naira (alhaji damburuko)
Y si terminamos llamamos e-money eh
Como una oficina de cambio (como una oficina de cambio eh)
Una mega oficina de cambio (e le le le le oficina de cambio)
Número uno de la oficina de cambio (número uno de la oficina de cambio)
Buró de cambio estándar (buró de cambio estándar)
Asanwa (nne) recuerdas (por supuesto)
He estado dey chike you na en diciembre
Te mando whatsapp y no respondes.
(¿Por qué no?)
Ruego a mi Dios oh, realmente respondo
Na one life wey we dey live no otra
Mientras tu bola hace que todavía dey gracias a jehová (común común eh)
A partir de hoy, seré la oficina de cambio
Obtengo am por libra, obtengo am por dólar
Gastar dinero eh, alhaji Naira
Y si termina llamamos e-money eh (e-money anda) eh
Como una oficina de cambio (una oficina de cambio eh)
Una mega oficina de cambio (e le le le le oficina de cambio)
Número uno de la oficina de cambio (número uno de la oficina de cambio)
Buró de cambio estándar (buró de cambio estándar)
Bureau de changer (solo tómalo y vete)
Oficina de cambio
Buró de cambio estándar (ballers estándar)
Oficina de cambio internacional
No una vida wey Nosotros dey vivir, no otra
A medida que hacemos bolas, todavía damos gracias a Jehová
Ngwa putawa, putanu tanu kaitawa ego
Oya putanu ntanu tanu kaitawa ego (a partir de hoy)
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos