Karishika Part 2 - Falz feat. M.I and Show Dem Camp, Falz, Show Dem Camp
С переводом

Karishika Part 2 - Falz feat. M.I and Show Dem Camp, Falz, Show Dem Camp

Альбом
Karishika Part 2
Год
2015
Язык
`Inglés`
Длительность
243330

A continuación la letra de la canción Karishika Part 2 Artista: Falz feat. M.I and Show Dem Camp, Falz, Show Dem Camp Con traducción

Letra " Karishika Part 2 "

Texto original con traducción

Karishika Part 2

Falz feat. M.I and Show Dem Camp, Falz, Show Dem Camp

Оригинальный текст

God save me from karishika

I was stucked on the booty Like a car sticker

I was stucked on bress Like a brassiere

Until she give me problem Like a maths teacher

These girls mehn I no dey trust dem

Once u are posh, Den

Dey go form crush, Den

Dey go con rush men Into endorsement

Now she don brand you

She need reimbursement

To God b the glory For ma story

Girl wey dey hang out With me and my hommie

Say I will give u money If u know me

Started to levitate She was higher dan kpoli

After all our prayers to God

I promise I will never follow yansh at all

She raise my bp and cholesterol

And am speaking from experience

Like pastor boy

Killer with the flow Cus nobody sicker

The money and the fame Now coming quicker

Queen of the coast Don dey find a nigga

Lord save me from karishika

Killer with the flow Cus nobody sicker

The money and the fame Now coming quicker

Queen of the coast Done dey find a nigga

Lord save me from karishika

Am in dallas forming oil and gas dude

Treating her fat belly bell Like where u at boo

I see these karishikas Tryna pass through

Dem dey form wife Me I just dey catch cruise

Killer with d the flow Guess who

Flyest and the illest Call it bird flu

Any queen of the coast I reject you

Omo Who b karishika to a neptune

Flash back Did I tap that Make her back track

Too many karishikas On my snap chat

Tryna confuse me When I see that yansh clap

But is premature In and out Sharp sharp

Rap cat

Battle through lasgidi with my woes

Just aBells on my heels

Lord Keep me on my toes

Why I ain gat time To chill

U Can say am being cold

When they see u making mills

They start coming for your soul

Like, One karashika, Two karashika

Omo cool down No time nice to meet ya

Queen of the night

Come dey form monalisa

That’s why falz call some guys

Come dey feature for karishika

Oh Lord karishika, Karishika

Oh lord karishika

And am back with the

U can touch it But u feel it

SEE these boys are me artillery

And now we on the killing screen

These karishikas feeling me

I see dere spirit vividly

Dey trying to get my soul

But I fade Before dey finish me

Diminish me

Dey go suck u dry Like some kilishi

Because we running this

Dey just exercise utility

Oh lord karishika, Oh lord

Killer with the flow Cus nobody sicker

The money and the fame Now coming quicker

Queen of the coast Don dey find a nigga

Lord save me from karishika

Killer with the flow Cus nobody sicker

The money and the fame Now coming quicker

Queen of the coast Don dey find a nigga

Lord save me from karishika

Wetin u smoke

Wey dey make u feel like lioness

Queen of the coast Oya

Recover from your highness

U think I’ll let u come And

Lie down on my mattress

Dey initiate a man

To the brotherhood of darkness

Why e be say

Elegushi beach Be your address

You see the spirit Wey u cover

Under that dress But u say u pure

U dey form sister Agnes U dey try

U should get an Oscar U na actress

Wey ogbanjeI dey bind mami water

Eyin iya aje Eh ma try gbabi koja

Such a beauty queen I for marry adeshola

Till I come see with my eyes Shes having comma

Mo Double cross eh Kotomu Moh sarey soda

I no know How chioma

Take put me for tight corner

If we fall for d sexyness

Treat them with the negligence

Lord have mercy

Save us from the pestilence

Killer with the flow Cus nobody sicker

The money and the fame Now coming quicker

Queen of the coast Don dey find a nigga

Lord save me from karishika

Перевод песни

Dios me salve de karishika

Estaba atascado en el botín como una pegatina de coche

Estaba atascado en bres como un sostén

Hasta que me dé un problema como un profesor de matemáticas

Estas chicas mehn no dey confío en ellas

Una vez que seas elegante, Den

Dey go forma aplastar, Den

Dey van con prisa a los hombres en el respaldo

Ahora ella no te marca

ella necesita reembolso

A Dios la gloria Por ma historia

Chica wey dey pasar el rato conmigo y mi hommie

Di que te daré dinero si me conoces

Empezó a levitar Ella era más alta dan kpoli

Después de todas nuestras oraciones a Dios

Te prometo que nunca seguiré a Yansh en absoluto.

Ella sube mi pb y colesterol

Y hablo por experiencia

como pastor chico

Asesino con el flujo Porque nadie está más enfermo

El dinero y la fama ahora vienen más rápido

Reina de la costa Don dey find a nigga

Señor, sálvame de karishika

Asesino con el flujo Porque nadie está más enfermo

El dinero y la fama ahora vienen más rápido

Reina de la costa Listo dey encontrar un nigga

Señor, sálvame de karishika

Estoy en dallas formando un tipo de petróleo y gas

Tratando su gorda barriga como si estuvieras en boo

Veo estos karishikas Tryna pasar

Dem dey forman esposa Yo solo dey catch cruise

Killer with d the flow Adivina quién

Flyest y the illest Llámalo gripe aviar

Cualquier reina de la costa te rechazo

Omo Quien b Karishika a Neptuno

Flash back ¿Toqué eso? Haz que retroceda

Demasiadas karishikas en mi chat instantáneo

Intenta confundirme cuando veo ese aplauso yansh

Pero es prematuro, dentro y fuera, agudo, agudo

gato rapero

Batalla a través de lasgidi con mis problemas

Solo una campana en mis talones

Señor, mantenme alerta

¿Por qué tengo tiempo para relajarme?

Puedes decir que tengo frío

Cuando te ven haciendo molinos

Empiezan a venir por tu alma

Como, una karashika, dos karashika

Omo, relájate, no hay tiempo, es un placer conocerte

Reina de la noche

Ven de forma monalisa

Es por eso que Falz llama a algunos chicos.

Ven dey función para karishika

Oh Señor Karishika, Karishika

Oh señor karishika

Y estoy de vuelta con el

Puedes tocarlo pero lo sientes

VER estos chicos son mi artillería

Y ahora estamos en la pantalla de matar

Estos karishikas me sienten

Veo el espíritu dere vívidamente

Dey tratando de obtener mi alma

Pero me desvanezco antes de que me acaben

disminuirme

Te vas a chupar como un kilishi

Porque estamos ejecutando esto

Dey solo ejercita la utilidad

Oh señor karishika, oh señor

Asesino con el flujo Porque nadie está más enfermo

El dinero y la fama ahora vienen más rápido

Reina de la costa Don dey find a nigga

Señor, sálvame de karishika

Asesino con el flujo Porque nadie está más enfermo

El dinero y la fama ahora vienen más rápido

Reina de la costa Don dey find a nigga

Señor, sálvame de karishika

Cuando fumas

Te hacen sentir como una leona

Reina de la costa Oya

recupérate de tu alteza

crees que te dejaré venir y

acuéstate en mi colchón

Dey iniciar a un hombre

A la hermandad de la oscuridad

¿Por qué decir

Playa de Elegushi Sé tu dirección

Ves el espíritu Wey u cover

Debajo de ese vestido, pero dices que eres puro

U dey formar hermana Agnes U dey intentar

Deberías conseguir un Oscar U na actriz

Wey ogbanjeI dey bind mami water

Eyin iya aje Eh ma prueba gbabi koja

Que reina de belleza yo por casarme con adeshola

Hasta que vengo a ver con mis ojos que está en coma

Mo doble cruz eh Kotomu Moh sarey soda

no se como chioma

Llévame a ponerme en un rincón estrecho

Si nos enamoramos de la sensualidad

Tratarlos con la negligencia

señor ten piedad

Sálvanos de la pestilencia

Asesino con el flujo Porque nadie está más enfermo

El dinero y la fama ahora vienen más rápido

Reina de la costa Don dey find a nigga

Señor, sálvame de karishika

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos