A continuación la letra de la canción Feel Me Feel Free Artista: Jovi Con traducción
Texto original con traducción
Jovi
Men them finish talk, I talk my own they want put me for cross?
Enough is enough my bro, I swear say for all side e rough
This men them no want do nothing, they cam here for wukop na dust
Men them wukop cam here empty hand, all your own na for talk
If problem tanap for your front, na only solution go work
Men them bad for solve their own problem, na only with mop (yeah)
All their own na for cosh, bloodshed start all man di loss
When all man turn back you go hear say na one man ei fault
Your own people go sell you
You feel me?
Feel free (yeah)
No bi 2 weeks don pass?
water no comot for tap
Day wey the water turn back, ndiba di flow but the colour na black
Money dey pays, all man di work’am
When money bos, no bi all man di chop’am
Choko di flow all man no want for tap’am
Mimbo dey here only work na for shark’am
We dey together, I dey with you
No talk your mind, I go talk’am for you
Pass me ya chap I go blow yi for you
Gimme that do make I hold’am for you
No worry yourself I go chop’am for you
For inside jungle na so we di do
Push you for corner then connect my tube
Your own people go sell you
You feel me?
Feel free (yeah)
Hombres que terminen de hablar, hablo de lo mío ¿quieren ponerme para cruzar?
Ya es suficiente, hermano, lo juro por todos lados
Estos hombres no quieren hacer nada, vienen aquí por wukop na dust
Hombres ellos wukop cam aquí mano vacía, todo tu propio na para hablar
Si tanap problema para su frente, na única solución ir a trabajar
Los hombres son malos por resolver su propio problema, na solo con trapeador (sí)
Todos sus propios na por cosh, el derramamiento de sangre comienza a todos los hombres di pérdida
Cuando todos los hombres retroceden, escuchas decir que nadie tiene la culpa.
Tu propia gente te va a vender
¿Me sientes?
Siéntete libre (sí)
¿No pasan dos semanas?
agua no comot para grifo
Día en que el agua retrocede, ndiba di flow pero el color na negro
El dinero paga, todos los hombres trabajan
Cuando el dinero bos, no bi todos los hombres di chop'am
Choko di flow todos los hombres no quieren tap'am
Mimbo dey aquí solo funciona para shark'am
Nosotros dey juntos, yo dey contigo
No digas lo que piensas, voy a hablar por ti
Pásame, amigo, voy a mamar por ti
Dame eso, haz que te sostenga
No te preocupes, voy a cortar por ti
Porque dentro de la jungla na así lo hicimos
Empujarte por la esquina y luego conectar mi tubo
Tu propia gente te va a vender
¿Me sientes?
Siéntete libre (sí)
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos