Tears For Naija - Ice Prince
С переводом

Tears For Naija - Ice Prince

  • Año de lanzamiento: 2014
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 4:43

A continuación la letra de la canción Tears For Naija Artista: Ice Prince Con traducción

Letra " Tears For Naija "

Texto original con traducción

Tears For Naija

Ice Prince

Оригинальный текст

There’s too much sadness you know

Everywhere… sadness

Mtcheeeeew

Sammy Gyang

If I prayyyyy

Heaven go hear my name o

(Heaven go hear my name o)

If I prayyyyy

Nothing go ever do me o

(Nothing go ever do me)

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion

Hundred and forty eight died in Abuja

Abi na 42 dey carry for Kaduna

I say my brother, e dey do me like a mental case

Some kain things happening within my state

But if you know me

Brother if you know me

Brother if you know me

You know I got you

But if you know me

Brother if you know me

You go know say I go carry you one day (Its that key you know)

Now tell me why you go kidnap my sister eh

If I do the same make you think am eh

If I do the same to a brother like you

You know say yawa go gas on another man too

Tell me why you go bomb blast the park my Gee

Same place my Mama dey stack my fee

Same place I dey get my food to feed

Brother tell me why you do me like that o

E dey pain me E dey pain me

E dey pain me E dey pain me

Brother E dey pain me E dey pain me

E dey pain all of us o

E dey pain everybody eh

Once upon a time

During the days of Jagua

O my beautiful naija

Naija naija

O my beautiful naijaSo so so so sorry

Shey if you boom NEPA we go see light?

And if you kill a man does it feel right?

A fake soldier come my village in a daylight

Spray all the mama dem one by one

My beautiful Nigeria

Me nor get you no more

Me nor get you no more

Me nor get you no more

Me nor get you no more

Me nor get you no more

In 1996 you was better than that

In 1997 you was better than that

In 1998 you was better than that

But these days me nor get you no more

In 1996 you was better than that

In 1997 you was better than that

In 1998 you was better than that

But these days me nor get you no moreI feel like cry

You no suppose to kill Abuja one by one

You no suppose to kill Enugu one by one

You no suppose to kill Calabar one by one

You no suppose to send nobody to a grave

Imagine say na you wey dem do that

24 shots before you look back

Imagine say na you wey the 60 men step inna your street wey dem begin to dey

pull gat

So tell me why did you become like this my Gee

I wanna know the truth so I can apologise for the things I did

Oo

Chimo kukuruku

Kukuruku kukuruku

I used to know peace love harmony

Chimo kukuruku

kukuruku kukuruku

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion

If to say na me wey dey bomb blast

If to say na me wey dey carry gun

If to say na me wey dey shoot man

I for don tire to dey follow the batallion (If I prayyyyy

Heaven go hear my name o

Heaven go hear my name o

If I prayyyyy

Nothing go ever do me o

Nothing go ever do me)

Перевод песни

Hay demasiada tristeza sabes

Por todas partes… tristeza

Mtcheeeeew

sammy gyang

Si rezo

Cielo, ve a escuchar mi nombre o

(Cielo ve escucha mi nombre o)

Si rezo

Nada vaya nunca hazme o

(Nada me va a hacer nunca)

Si decir na me wey dey bomb blast

Si decir nome wey dey llevar pistola

Si decir na me wey dey shoot man

No me canso de seguir al batallón

Si decir na me wey dey bomb blast

Si decir nome wey dey llevar pistola

Si decir na me wey dey shoot man

No me canso de seguir al batallón

Ciento cuarenta y ocho murieron en Abuja

Abi na 42 dey carry para Kaduna

Digo mi hermano, e dey me hacen como un caso mental

Algunas cosas kain que suceden dentro de mi estado

pero si me conoces

hermano si me conoces

hermano si me conoces

sabes que te tengo

pero si me conoces

hermano si me conoces

Vas a saber, di que voy a llevarte un día (Es esa llave que sabes)

Ahora dime por qué vas a secuestrar a mi hermana eh

Si hago lo mismo te hago pensar que soy eh

si yo le hago lo mismo a un hermano como tu

Sabes decir que yawa también le echa gas a otro hombre

Dime por qué vas a bombardear el parque mi Gee

En el mismo lugar, mi mamá dey apila mi tarifa

El mismo lugar donde obtengo mi comida para alimentar

Hermano dime porque me haces asi

E dey me duele E dey me duele

E dey me duele E dey me duele

Hermano E dey me duele E dey me duele

E dey nos duele a todos o

E dey dolor a todos eh

Érase una vez

Durante los días de Jagua

Oh mi hermosa naija

naija naija

Oh, mi hermosa naija. Lo siento mucho.

Oye, si explotas la NEPA, ¿vamos a ver la luz?

Y si matas a un hombre, ¿se siente bien?

Un soldado falso viene a mi pueblo a la luz del día

Rocíe a todos los mama dem uno por uno

Mi hermosa Nigeria

yo ni te consigo mas

yo ni te consigo mas

yo ni te consigo mas

yo ni te consigo mas

yo ni te consigo mas

En 1996 eras mejor que eso

En 1997 eras mejor que eso

En 1998 eras mejor que eso

Pero estos días yo ni te consigo no más

En 1996 eras mejor que eso

En 1997 eras mejor que eso

En 1998 eras mejor que eso

pero estos dias yo ni te consigo no mas tengo ganas de llorar

No se supone que debes matar a Abuja uno por uno

No se supone que debes matar a Enugu uno por uno

No se supone que debes matar a Calabar uno por uno

No se supone que envíes a nadie a una tumba

Imagínese decir na, wey dem hacer eso

24 disparos antes de mirar atrás

Imagínese decir na, wey, los 60 hombres entran en su calle wey dem comienzan a dey

tirar de gat

Así que dime por qué te volviste así mi Gee

Quiero saber la verdad para poder disculparme por las cosas que hice.

oh

chimo kukuruku

kukuruku kukuruku

Solía ​​​​conocer paz amor armonía

chimo kukuruku

kukuruku kukuruku

Si decir na me wey dey bomb blast

Si decir nome wey dey llevar pistola

Si decir na me wey dey shoot man

No me canso de seguir al batallón

Si decir na me wey dey bomb blast

Si decir nome wey dey llevar pistola

Si decir na me wey dey shoot man

Yo por no cansarme dey seguir al batallon (Si rezoooo

Cielo, ve a escuchar mi nombre o

Cielo, ve a escuchar mi nombre o

Si rezo

Nada vaya nunca hazme o

Nada va nunca hazme)

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos