One Day - Ice Prince
С переводом

One Day - Ice Prince

  • Año de lanzamiento: 2015
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:53

A continuación la letra de la canción One Day Artista: Ice Prince Con traducción

Letra " One Day "

Texto original con traducción

One Day

Ice Prince

Оригинальный текст

you heard about all of that

it’s about real life homie yeah

TMX you wadup

master wadup

saw you girl wadup

aaahn

.

james wadup

one day food must come

one day boys must chop

one day yawa must gas

one day rain must drop

one day food must come

all my niggas in the street wey dey hussle i dey pray say

one day boys must chop

all dem bad belle people wey dey yimu i say

one day yawa must gas

and if you know me then you know that i’m a real G hustler

one day rain must drop

hussler cos you know rain must drop

said i was born in a city but i represent the ghett

re re represent the ghett

from surulere to ojota we be the best

bad guy we the best

and if i do that thing wey go make you wan dey vex

wey make you wan dey vex

my brother learn to forgive and sabi to forget

and sabi to forget

i say you looking at me eye and tell me i’m your brother

i’ma hold your back like i do gat no other

i’ma hold you down for the rest of my life

i’ma hold you down for the rest of my life

looking at me eye when i’m getting more pay

treat you like a boss nigga f**king rozay

…for the rest of my life

…for the rest of my life

one day food must come

to all my friends and family fans and foes

one day boys must chop

tobi you know say tobi you know say you must to hammer

one day yawa must gas

olanle pitchman you know its alright (you know its alright

one day rain must drop

and to IBB salute IG

one day food must come

all my niggas in the street wey dey hussle i dey pray say

one day boys must chop

all dem bad belle people wey dey yimu i say

one day yawa must gas

and if you know me then you know that i’m a real G hustler

one day rain must drop

hussler cos you know rain must drop

as una dey do that thing wey dey represent the youth

re re re represent the youth

i want to give a shout out to a super cool cat wey her name be ruth

speaker boy

my nigga say we kill this shii and we stupping out the scene

see the girl dema eye i man

look her till i drop like i’m off key vixen

while me na chopstix

L Z my niggas we study go higher

bad man liar see the pants on fire

rude boy dema salute my tyre

no new friends in my old empire

and shebi i go shout out to oga bola my G

i nor go forget oloja wey dey represent the boy in abuja i see

my nigga i see

one day food must come

ayaga yagayay ayagayagayo oh nana

one day boys must chop

To my choc city fan uncle paul i salute you nanana

one day yawa must gas

and if you know me you go know say DJ caise na my real G

one day rain must drop

cas you are hussler and e go rain noni hussler

one day food must come

all my niggas in the street wey dey hussle i dey pray say

one day boys must chop

to T co and general gotta put me loud and calm

one day yawa must gas

and if you know me you go know say.

na my real G

one day rain must drop

PK stop my stop my oga

Gbuum

Перевод песни

te enteraste de todo eso

se trata de la vida real homie sí

TMX eres un desastre

maestro wadup

te vi niña wadup

aaahn

.

james wadup

un día la comida debe llegar

un día los niños deben cortar

un día yawa debe gas

un día la lluvia debe caer

un día la comida debe llegar

todos mis niggas en la calle wey dey hussle yo dey rezo decir

un día los niños deben cortar

todos dem bad belle people wey dey yimu digo

un día yawa debe gas

y si me conoces, entonces sabes que soy un verdadero G estafador

un día la lluvia debe caer

Hussler porque sabes que la lluvia debe caer

Dije que nací en una ciudad pero represento al ghett

re re representa el ghett

de surulere a ojota seamos los mejores

chico malo somos los mejores

y si hago eso, haremos que te enfades

Wey te hacen wan dey vex

mi hermano aprende a perdonar y sabi a olvidar

y sabia olvidar

yo digo que me miras a los ojos y me dices que soy tu hermano

Voy a sujetarte como si no fuera otro

te abrazaré por el resto de mi vida

te abrazaré por el resto de mi vida

mirándome a los ojos cuando recibo más paga

tratarte como un jefe nigga jodidamente rozay

…para el resto de mi vida

…para el resto de mi vida

un día la comida debe llegar

a todos mis amigos y familiares fanáticos y enemigos

un día los niños deben cortar

tobi sabes decir tobi sabes decir debes martillar

un día yawa debe gas

Olanle pitchman, sabes que está bien (sabes que está bien)

un día la lluvia debe caer

y al IBB saludan IG

un día la comida debe llegar

todos mis niggas en la calle wey dey hussle yo dey rezo decir

un día los niños deben cortar

todos dem bad belle people wey dey yimu digo

un día yawa debe gas

y si me conoces, entonces sabes que soy un verdadero G estafador

un día la lluvia debe caer

Hussler porque sabes que la lluvia debe caer

como una dey hacer esa cosa wey dey representar a la juventud

re re re representa a la juventud

Quiero saludar a una gata súper genial que se llama Ruth.

chico altavoz

mi negro dice que matemos a este shii y terminemos la escena

ver a la chica dema ojo yo hombre

Mírala hasta que me caiga como si estuviera fuera de tono vixen

mientras yo na chopstix

L Z mis niggas que estudiamos van más alto

hombre malo mentiroso ver los pantalones en llamas

chico rudo dema saludo mi neumático

no hay nuevos amigos en mi antiguo imperio

y shebi voy a gritar a oga bola mi G

ni me olvido de oloja wey dey representan al chico en abuja veo

mi negro veo

un día la comida debe llegar

ayaga yagayay ayagayagayo oh nana

un día los niños deben cortar

A mi tío Paul, fanático de Choc City, te saludo nanana

un día yawa debe gas

y si me conoces, ve a decir DJ caise na my real G

un día la lluvia debe caer

cas eres hussler y e go lluvia noni hussler

un día la comida debe llegar

todos mis niggas en la calle wey dey hussle yo dey rezo decir

un día los niños deben cortar

to co y general tengo que ponerme alto y tranquilo

un día yawa debe gas

y si me conoces vas a saber decir.

na mi verdadero G

un día la lluvia debe caer

PK detener mi detener mi oga

Gbuum

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos