A continuación la letra de la canción No Story Artista: Hy2 Con traducción
Texto original con traducción
Hy2
No moneeeeeeeey
No woman
More money
More women
If you no get money
She no go hear your story
If you get too much money
She go hear your story
In the beginning of your life
You dey work for big company
You are bless with many things
You dey see plenty money
Fine ladies dey come your way
Some of them dey play with you
Most of them dey follow you yarn
Dem dey follow you go around
One of them turn to be your wife oh
You dey bath am with money
She dey call you my honey
She dey even call you my money
You dey give am wetin she wants
If you call her she go respond
She dey cook better food for you
Na everyday you dey enjoy
Sudden sudden suddenly
Many things don dey change oh
Many things don dey happen oh
Things don dey turn around oh
No money for pocket oh
No money for bank oh
Ladies no dey come again
Friends no dey come again
The wife wey dey for house oh
Everyday she day complain oh
If you call her may she come oh
She know want hear, she know wan come
No hay dineroeeeeeeey
No mujer
Mas dinero
Más mujeres
Si no recibes dinero
Ella no va a escuchar tu historia
Si recibes demasiado dinero
Ella va a escuchar tu historia
En el comienzo de tu vida
Trabajas para una gran empresa.
eres bendecido con muchas cosas
Ves mucho dinero
Bellas damas vengan a su manera
Algunos de ellos juegan contigo
La mayoría de ellos te siguen hilo
Dem dey te siguen andando
Una de ellas se convierte en tu esposa, oh
Tu dey baño estoy con dinero
Ella te llama mi cariño
Ella incluso te llama mi dinero
Me das lo que ella quiere
Si la llamas ella va a responder
Ella dey cocina mejor comida para ti
Na todos los días que dey disfrutar
de repente de repente de repente
Muchas cosas no cambian oh
Muchas cosas no pasan oh
Las cosas no cambian, oh
No hay dinero para el bolsillo oh
No hay dinero para el banco oh
Señoras, no dey, vengan de nuevo
Amigos no dey ven de nuevo
La esposa wey dey para la casa oh
Todos los días ella se queja oh
Si la llamas que ella venga oh
Ella sabe que quiere escuchar, ella sabe que quiere venir
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos