Oyege - Frank Edwards
С переводом

Oyege - Frank Edwards

  • Год: 2016
  • Язык: Inglés
  • Длительность: 3:28

A continuación la letra de la canción Oyege Artista: Frank Edwards Con traducción

Letra " Oyege "

Texto original con traducción

Oyege

Frank Edwards

Оригинальный текст

My God is a very big God

He no dey fail oh he no dey lie

If he talk am he Don do am oh

That is why we dey praise am oh

The things wey give us papa

Na him we dey bring am so

Papa you no dey fail

I will praise you in a RockTown way

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oh na na na

Oya carry the problem come

My father is on and able

(You know what I mean)

Ah, oshodi eh

Jehova talk and do

Plenty miracle everywhere

Goodness and mercy follow me oh

Onye amuma Elijah eh

Oya make we begin dey praise am eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Everywhere I go Dem dey call my name

Say this boy you be super star oh

I dey tell them sey no be me do am

Na Baba God Be the super star oh

Oyigi yeh nah confirm oh

Annointing yaga for my head oh

Jesus no body be like you

Me I go praise you for ever more

Onye oma meh you do well for me

Goodness and mercy follow me oh

Onye amuma Elijah eh

Oya make we begin dey praise am eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Life no dey two make you live am well

Everyday you wake make you thank God oh

If no be God you for Don jam motto

Igwe we dey praise your name

Plenty miracles every where

Goodness and mercy follow me oh

Onye amuma Elijah eh

Oya make we begin dey praise am eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Перевод песни

Mi Dios es un Dios muy grande

Él no falla oh él no miente

Si él habla, él no lo hace, oh

Es por eso que dey alabamos am oh

Las cosas que nos damos papá

No, él, lo traemos, así que

Papá, no fallas

Te alabaré a la manera de RockTown

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oh na na na

Oya lleva el problema ven

Mi padre está encendido y puede

(Sabes a lo que me refiero)

Ah, oshodi eh

Jehová habla y hace

Un montón de milagros en todas partes

El bien y la misericordia sígueme oh

Onye amuma Elijah eh

Oya haz que comencemos dey alabanza am eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Donde quiera que vaya Dem dey llaman mi nombre

Di este chico que eres super estrella oh

Dey les digo sey no be me do am

Na Baba Dios sea la súper estrella oh

Oyigi yeh nah confirma oh

Untando yaga para mi cabeza oh

Jesús nadie sea como tú

Yo voy a alabarte por siempre más

Onye oma meh me haces bien

El bien y la misericordia sígueme oh

Onye amuma Elijah eh

Oya haz que comencemos dey alabanza am eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

La vida no dey dos te hacen vivir estoy bien

Cada día que despiertas te hace agradecer a Dios oh

Si no es Dios tú para el lema Don jam

Igwe, alabamos tu nombre

Un montón de milagros en todas partes

El bien y la misericordia sígueme oh

Onye amuma Elijah eh

Oya haz que comencemos dey alabanza am eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Oyigi Yege Yege ah eh

Oyege Yege Yege ah eh

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos