Cruise - FQ

Cruise - FQ

  • Año de lanzamiento: 2021
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 2:39

A continuación la letra de la canción Cruise Artista: FQ Con traducción

Letra " Cruise "

Texto original con traducción

Cruise

FQ

Texto original

TBA

Kingzzy on the beat ye

Let’s get it done

Hook:

•Giving up is a sin & you know

If you don’t know b4, now you know

Many don come, many don go

Who no go, no go know how e dey go

•Zombie no be mermaid

Mary k no be pancake

This life be like market

On how e dey go, you have to get senses

•I dey live my life

The way I think it’s fine

Yes I don’t deny

I know I’ll be alright

•So, Wetin man go do

Than to be feeling good

We only live once you know

So make we catch some cruis

•I dey liv my life on a low key

No bragging, no long story

Man dey flex, man no kpoli

This life yeah nobody holy

•everybody wanna try2know me

Young boi on the run for the money

All day, man pikin down praying

And I need God’s grace & glory

•patua, black rhymes warrido

I get it done anytime am in the mood

B4 you try putting me in your shoes

Just know I gat brain, yes times two

FQ level na times two

Bridge:

•I shaa tell my friend kole werk

That big yansh girl make she twerk

Everybody for the club don dey dance

We dey dance with the bad geng icholo deh

Interlude:

•Everybody gonna feel alright nigga when i get it

When I pull up in my Benz, y’all niggas gan feel me

If am chilling, you chilling, nigga that’s what am saying

Am not playing that’s why you see nigga kept praying

Hook:

•Giving up is a sin & you know

If you don’t know b4, now you know

Many don come, many don go

Who no go, no go know how e dey go

•I dey live my life

The way I think it’s fine

Yes I don’t deny

I know I’ll be alright

•So, Wetin man go do

Than to be feeling good

We only live once you know

So make we catch some cruise

•Man dey on his own, dem tap me

I no do anything but dem hack me

Dey grab my throat make e choke me

Now manna still rise up nokachi

•men dem, where dem dey, make dem come through

If I talk say fem, dem go humble

Na so I go dey dem go fumble

Na boys dem be, FQ na their uncle

Bridge:

•I shaa tell my friend kole werk

That big yansh girl make she twerk

Everybody for the club don dey dance

We dey dance with the bad geng icholo deh

•I dey live my life

The way I think it’s fine

Yes I don’t deny

I know I’ll be alright

•So, Wetin man go do

Than to be feeling good

We only live once you know

So make we catch some cruise

Traducción de la canción

por confirmar

Kingzzy en el ritmo ye

Hagámoslo

Gancho:

•Rendirse es un pecado y lo sabes

Si no conoces b4, ahora lo sabes

Muchos no vienen, muchos no van

Quien no va, no va sabe como va

•Zombie no sea sirena

Mary k no ser panqueque

Esta vida es como el mercado

Sobre cómo van, tienes que tener sentido

•Yo vivo mi vida

La forma en que creo que está bien

Sí, no lo niego

Sé que estaré bien

• Entonces, hombre Wetin ve a hacer

Que sentirse bien

Solo vivimos una vez que sabes

Así que haz que tomemos un crucero

•Dey vivo mi vida en un tono bajo

Sin fanfarronear, sin largas historias

Hombre dey flex, hombre no kpoli

Esta vida sí nadie santo

•todo el mundo quiere probar2conóceme

Chico joven en la carrera por el dinero

Todo el día, el hombre pikin orando

Y necesito la gracia y la gloria de Dios

•patua, negro rima warrido

Lo hago cuando estoy de humor

B4 intenta ponerme en tus zapatos

Solo sé que tengo cerebro, sí, dos veces

FQ nivel na veces dos

Puente:

•Le diré a mi amigo kole werk

Esa gran chica yansh la hace twerk

Todos por el club don dey dance

Dey bailamos con el mal geng icholo deh

Interludio:

•Todos se sentirán bien nigga cuando lo consiga

Cuando me detengo en mi Benz, ustedes niggas me sienten

Si me estoy relajando, te estás relajando, negro, eso es lo que estoy diciendo

No estoy jugando, es por eso que ves que el negro seguía rezando

Gancho:

•Rendirse es un pecado y lo sabes

Si no conoces b4, ahora lo sabes

Muchos no vienen, muchos no van

Quien no va, no va sabe como va

•Yo vivo mi vida

La forma en que creo que está bien

Sí, no lo niego

Sé que estaré bien

• Entonces, hombre Wetin ve a hacer

Que sentirse bien

Solo vivimos una vez que sabes

Así que haz que tomemos un crucero

• El hombre dey por su cuenta, dem tap me

No hago nada más que dem hackearme

Me agarran la garganta para que me ahoguen

Ahora maná todavía se levanta nokachi

•hombres dem, donde dem dey, haz que pasen

Si hablo, digo fem, dem se vuelven humildes

Na, así que voy, dey dem go, fumble

Na chicos dem ser, FQ na su tío

Puente:

•Le diré a mi amigo kole werk

Esa gran chica yansh la hace twerk

Todos por el club don dey dance

Dey bailamos con el mal geng icholo deh

•Yo vivo mi vida

La forma en que creo que está bien

Sí, no lo niego

Sé que estaré bien

• Entonces, hombre Wetin ve a hacer

Que sentirse bien

Solo vivimos una vez que sabes

Así que haz que tomemos un crucero

Nuevos textos y traducciones en el sitio:

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos