Mama Born Dem - Duncan Mighty
С переводом

Mama Born Dem - Duncan Mighty

Год
2016
Язык
`Inglés`
Длительность
252650

A continuación la letra de la canción Mama Born Dem Artista: Duncan Mighty Con traducción

Letra " Mama Born Dem "

Texto original con traducción

Mama Born Dem

Duncan Mighty

Оригинальный текст

Spiritual

E ye e yo!

The Don kolokuzo

The makaveli

Number one on the kilamity

Okobu kene o ah

Spiritual

Young wealth

Lionel Messi, I say na mama born oh

Born am!

Barack Obama, I say na mama born oh

Born am!

Benedict peter, I say na mama born eh

Born am!

Aliko dangote, I say na mama born oh

Born am!

Nyesom wike wene mighty, my guy na mama

am oh.

Born am!

Bola tinubo Wey you see, my guy na mama

born oh.

Born am!

Wene mighty ifianyi uba, I say na mama born

am eh.

Born am!

Sokiprikriem Douglas, I say na mama born am oh

Born am!

Chris Air Wey you see my guy na mama born am oh.

Born am!

So tell me why I no go blow?

I go blow.

Why I no go make am,

So why I no go dey for Port Harcourt still dey timbolo the whole world ehh

Oh no no no!

Anything you want to become for life put am for God hand eh.

Because God no go fit fail

E no go fail!

Cus that’s the God I am serving.

Jesus came dieing minute eh, o Wey!

Deing minute le ah!

My guy e Don better for family

Family family!

No matter how the bad Belle jealousy

Jealousy jealousy!

My music go dey halla from naija to overseas

Oversea oversea!

Abobi cool one day say the Hustle go pay.

Hustle go pay oh, e go pay!

Everybody them go start to they halla your

name,

halla your name, halla your name!

Reagea Tune!

Ah rode boy bounce with your dream, never let the to bring gya dawn, gya dawn.

Becareful for the people Wey dey laugh for ya front and em stab for ya back ya,

Lord have mercy.

Ah me I mash up the place dem no reach,

Dem ma circle dem fit hate, no level.

Ajukaru ayomae,

Ajukuru ayomae ah!

No matter what dem do Ajukaru ayomay,

Ajukaru ayomae ah!

Wene mighty cause melogi, onye nne du

Wene mighty Na the Eze pitakwa, ngwanu cause melogi,

Onye ne du!

Melo Melo Melo gi gi gi!!!

My guy e Don better for family

Family family!

No matter how the bad Belle jealousy

Jealousy jealousy!

My music go dey halla from naija to overseas

Oversea oversea!

Abobi cool one day say the Hustle go pay.

Hustle go pay oh, e go pay!

Everybody them go start to they halla your name,

halla your name, halla your name!

Weh Jesus batara, when e papa get the house wen enter oh.

Weh Jesu batara akuwushi all of them go die,

Weh Jesus batara for your business!

Weh Jesus batara for career!

Weh Jesus batara for the Hustle,

Everything go turn around eh!

Papa God that bad friend Wey pretend a good friend disgrace am oh,

Disgrace am oh!

Papa God that witchcraft Wey pretend a good one kill am oh!

Papa Kill am oh!

You do am for Mike obi babalawo no stop am oh,

e no stop am oh!

You do am for Jay Jay okocha, haters dem no think am oh,

dem no think am oh!

Baba God as you dey do for me, I say dem no go fit stop am oh.

My guy e Don better for family

Family family!

No matter how the bad Belle jealousy

Jealousy jealousy!

My music go dey halla from naija to overseas

Oversea oversea!

Abobi cool one day say the Hustle go pay.

Hustle go pay oh, e go pay!

Everybody them go start to they halla your name,

halla your name, halla your name!

Ah Duncan Mighty Production.

End…

Перевод песни

Espiritual

¡Oye ey yo!

el don kolokuzo

el makaveli

Número uno en el kilamity

Okobu kene o ah

Espiritual

Riqueza joven

Lionel Messi, digo na mama nacido oh

Nacido soy!

Barack Obama, digo na mama nacido oh

Nacido soy!

Benedict peter, digo na mamá nacido eh

Nacido soy!

Aliko dangote, digo na mama nacido oh

Nacido soy!

Nyesom wike wene mighty, mi chico na mamá

soy oh.

Nacido soy!

Bola tinubo Wey ves, mi chico na mamá

nacido ah.

Nacido soy!

Wene poderoso ifianyi uba, digo na mama nacido

soy eh.

Nacido soy!

Sokiprikriem Douglas, digo na mama born am oh

Nacido soy!

Chris Air Wey, ves a mi chico na mamá nacido am oh.

Nacido soy!

Así que dime por qué no voy a soplar?

Voy a soplar.

¿Por qué no voy a hacerme?

Entonces, ¿por qué no voy a Port Harcourt todavía dey timbolo el mundo entero ehh

¡Ay, no, no, no!

Todo lo que quieras llegar a ser de por vida ponlo de la mano de Dios eh.

Porque Dios no va en forma falla

E no ir a fallar!

Porque ese es el Dios al que estoy sirviendo.

Jesús vino muriendo minuto eh, oh Wey!

Deing minuto le ah!

Mi chico e Don mejor para la familia

familia familia!

No importa cuán malos sean los celos de Belle

¡Celos celos!

Mi música va dey halla de naija al extranjero

¡De ultramar de ultramar!

Abobi cool un día dice que el Hustle va a pagar.

¡Apresúrate, ve a pagar, oh, ve a pagar!

Todos ellos van a empezar a hallar su

nombre,

halla tu nombre, halla tu nombre!

Reagea Tune!

Cabalgué, chico, rebota con tu sueño, nunca dejes que traiga el amanecer gya, el amanecer gya.

Ten cuidado con la gente que se ríe por ti al frente y te apuñala por la espalda,

Señor ten piedad.

Ah, a mí, aplasto el lugar sin alcance,

Dem ma círculo dem fit odio, sin nivel.

ajukaru ayomae,

Ajukuru ayomae ¡ah!

No importa lo que hagan Ajukaru ayomay,

Ajukaru ayomae ¡ah!

Wene poderosa causa melogi, onye nne du

Wene poderoso Na el Eze pitakwa, ngwanu causa melogi,

Onye ne du!

¡¡¡Melo Melo Melo gi gi gi!!!

Mi chico e Don mejor para la familia

familia familia!

No importa cuán malos sean los celos de Belle

¡Celos celos!

Mi música va dey halla de naija al extranjero

¡De ultramar de ultramar!

Abobi cool un día dice que el Hustle va a pagar.

¡Apresúrate, ve a pagar, oh, ve a pagar!

Todos ellos van a empezar a hallar tu nombre,

halla tu nombre, halla tu nombre!

Weh Jesus batara, cuando e papa llegue a la casa entramos oh.

Weh Jesu batara akuwushi todos ellos van a morir,

Weh Jesus batara para tu negocio!

Weh Jesús batara para la carrera!

Weh Jesús batara para el ajetreo,

Todo va girando eh!

Papá Dios, ese mal amigo Wey finge ser un buen amigo, soy una desgracia, oh,

Deshonra soy oh!

Papá Dios que brujería Wey finge un buen matar am oh!

Papa Kill am oh!

Lo haces por Mike obi babalawo no stop am oh,

e no stop am oh!

Lo haces por Jay Jay okocha, los enemigos dem no piensan que soy oh,

dem no creo que soy oh!

Baba Dios, como haces por mí, digo que no vayan, paran, am, oh.

Mi chico e Don mejor para la familia

familia familia!

No importa cuán malos sean los celos de Belle

¡Celos celos!

Mi música va dey halla de naija al extranjero

¡De ultramar de ultramar!

Abobi cool un día dice que el Hustle va a pagar.

¡Apresúrate, ve a pagar, oh, ve a pagar!

Todos ellos van a empezar a hallar tu nombre,

halla tu nombre, halla tu nombre!

Ah Duncan Mighty Production.

Fin…

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos