
A continuación la letra de la canción Tongolo Artista: D'Banj Con traducción
Texto original con traducción
D'Banj
INTRO
Han han
Make I tell una one secret
The secret wey me I dey use for all this women now
Na the magic word be this
No long thing, No long thing
Just tell them tongolo
You understand
Any woman wey you like
VERSE 1
Me, I be D’banj
My Jamo friends dem dey call me ski banj
I don’t get degree for womanolgy
I just study the woman physiognomy ah!
Wey dey make them follow me
For the clubs, dem dey take off their thongs for me ah!
Even the guys they ask for me
Make I tell them the secret of my melody ah, listen
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
HOOK: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo
VERSE 2
As I dey waka for the road
I see one baby o
Her name na no be small
Why because she fine, no be small
When her front, no be small
When her backside, no be small
I yarn am the truth and I yarn am the fact
And I yarn am, no be small
She no wan gree my own o
Until I yarn am de koko, no be small
Shee, you want know de koko ah
Shee, you want know de koko
Shee, make I tell you de koko ah
Make I tell you de koko
HOOK: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo
VERSE 3
Listen, listen
Mo wa talented
Yes mo wa gitfted
Sheri kini mi, oma gbe e lifted
Sheri hips eh, ma file shifted
Igo oju e, mafile tinted
Boyfriend eh, gan owa evicted
Se ko mo pe, Dbanj is addicted
Te ba so pe no, mawa persistent
Moni iyawo n’le, don’t get me twisted
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
HOOK: Don Jazzy
D Banj, tell them de koko
I say make you yarn them the koko
D Banj, tell them de koko
Make you yarn them the koko now
CHORUS (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wo le tongolo
Omoge wabi make me tongolo
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo
Repeat Chorus 4x
INTRODUCCIÓN
han han
Haz que te cuente un secreto
El secreto que yo uso para todas estas mujeres ahora
Na la palabra mágica sea esta
No es una cosa larga, no es una cosa larga
Solo diles tongolo
Tú entiendes
Cualquier mujer que te guste
VERSO 1
Yo, yo soy D'banj
Mis amigos Jamo dem dey me llaman ski banj
No me licencié en feminología
Solo estudio la fisonomía de la mujer, ¡ah!
Wey dey haz que me sigan
Para los clubes, ellos se quitan las correas para mí, ¡ah!
Hasta los chicos preguntan por mi
Haz que les cuente el secreto de mi melodía ah, escucha
Haz que les diga de koko o ah
Haz que les diga de koko
Haz que les diga de koko o ah
Haz que les diga de koko
GANCHO: Don Jazzy
D Banj, diles de koko
Yo digo que les hagas lana el koko
D Banj, diles de koko
Haz que les lancen el koko ahora
CORO (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, ella wo le tongolo
Omoge wabi hazme tongolo
VERSO 2
Mientras dey waka para el camino
Veo un bebé o
Su nombre na no ser pequeño
Porque ella bien, no ser pequeña
Cuando su frente, no sea pequeña
Cuando su trasero, no sea pequeño
Yo hilo soy la verdad y yo hilo soy el hecho
Y yo hilo soy, no ser pequeño
ella no wan gree my own o
Hasta que lana soy de koko, no seas pequeño
Shee, quieres saber de Koko ah
Shee, quieres saber de koko
Shee, haz que te diga de koko ah
Haz que te lo diga de koko
GANCHO: Don Jazzy
D Banj, diles de koko
Yo digo que les hagas lana el koko
D Banj, diles de koko
Haz que les lancen el koko ahora
CORO (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, ella wo le tongolo
Omoge wabi hazme tongolo
VERSO 3
Escucha Escucha
Mo wa talentoso
Sí mo wa dotado
Sheri kini mi, oma gbe e levantado
Sheri hips eh, ma archivo cambiado
Igo oju e, mafile teñido
Novio eh, gan owa desalojado
Se ko mo pe, Dbanj es adicto
Te ba so pe no, mawa persistente
Moni iyawo n'le, no me engañes
Haz que les diga de koko o ah
Haz que les diga de koko
Haz que les diga de koko o ah
Haz que les diga de koko
GANCHO: Don Jazzy
D Banj, diles de koko
Yo digo que les hagas lana el koko
D Banj, diles de koko
Haz que les lancen el koko ahora
CORO (x2)
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, ella wo le tongolo
Omoge wabi hazme tongolo
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, ella wale tongolo
Omoge wa je a tongolo
Repetir coro 4x
D'Banj • 2017
Claudia Leitte, Messiah, D'Banj • 2019
D'Banj, Slimcase • 2019
D'Banj, KAYSWITCH • 2017
D'Banj, Driis & Shadow Boxer • 2017
D'Banj, Gucci Mane, Wande Coal • 2017
D'Banj • 2008
D'Banj, Wande Coal, Harrysong • 2017
D'Banj • 2018
D'Banj, Ice Prince • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos