
A continuación la letra de la canción Motiri Artista: Brickz Con traducción
Texto original con traducción
Brickz
Beat By Brickz
Cracck!
Yeah
When i look back on wetin der rub for my face
Owu for don blow me go if nor be grace
I nor fit stop now till I see heaven gate
Cause na GOD get power na muscle people dey raise
I nor dey come if the outcome nor be income
Cause when money nor dey amaka nor dey gree come
Kate wey still come go dey say quick cum
Even guys wey dey call me blood now dem nor dey calls
(then)
Seen a lot of different faces
Seen a lot of people
Few are the people who make you stand
And many make you cripple
Digging grains from the earth is not simple
A curse is been laid and reverse It sounds legal
Na boys dey go broke, na men dey bounce back
Never lose focus even on a dance track
When i count my blessings now i don’t count money
It’s way too long, can’t know if you steal from me
Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
I say your identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
Our identity nor go depreciate (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy
Uhmmm
Oh oh
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke olorun
Only one person nai e take to believe you can
Tell yourself you the man
Cause truly no body dey make life when he just fold hand
You get move since the life at time na who know man
When sand don too much for food blind man go see am
Whoever nor dey reason you now alaye leave am
No night wey too long wey day nor go break am
Na one day, just one day, man must make am
Seen a lot of different faces
Seen a lot of people
Few are the people who make you stand
And many make you cripple
Digging grains from the earth is not simple
A curse is been laid and reverse It sounds legal
Na boys dey go broke, na men dey bounce back
Never lose focus even on a dance track
When i count my blessings now i don’t count money
It’s way too long, can’t know if you steal from me
Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
I say your identity nor go depreciate
Môtírí Mo ti fe ra
Our identity nor go depreciate (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy
Uhmmm
Oh oh
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke
Make everything dey okay
Baba kilo so gbemi soke olorun
Beat por Brickz
¡Crac!
sí
Cuando miro hacia atrás en Wetin Der Rub para mi cara
Owu por no soplarme vaya si ni sea gracia
No puedo detenerme ahora hasta que vea la puerta del cielo
Porque na DIOS obtiene poder na gente muscular dey levanta
ni dey vengo si el resultado ni se renta
Porque cuando el dinero ni dey amaka ni dey gree vienen
kate wey sigue viniendo y di cum rápido
Incluso los chicos me llaman sangre ahora ni ellos llaman
(después)
He visto muchas caras diferentes
visto a mucha gente
Pocas son las personas que te hacen estar de pie
Y muchos te dejan lisiado
Extraer granos de la tierra no es simple
Se ha lanzado una maldición y al revés suena legal
Los chicos se arruinan, los hombres se recuperan
Nunca pierdas el foco ni siquiera en una pista de baile
Cuando cuento mis bendiciones ahora no cuento el dinero
Es demasiado largo, no puedo saber si me robas
Môtírí Mo ti fe ra
Mi identidad ni ir a depreciar
Môtírí Mo ti fe ra
Digo tu identidad ni me voy a depreciar
Môtírí Mo ti fe ra
Nuestra identidad ni se va a depreciar (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Sírveme ese Hennessy, Hennessy
Uhmmm
oh oh
Baba kilo so gbemi soke
Haz que todo esté bien
Baba kilo so gbemi soke
Haz que todo esté bien
Baba kilo so gbemi soke olorun
Solo una persona es ingenua para creer que puedes
Dite a ti mismo que el hombre
Porque realmente nadie hace vida cuando simplemente dobla la mano
Te mueves desde la vida en el tiempo na que conoce al hombre
Cuando la arena es demasiado para la comida, el ciego ve a verme.
Cualquiera que sea la razón por la que ahora te vas
No noche wey demasiado largo wey día ni ir descanso am
Na un día, solo un día, el hombre debe hacer am
He visto muchas caras diferentes
visto a mucha gente
Pocas son las personas que te hacen estar de pie
Y muchos te dejan lisiado
Extraer granos de la tierra no es simple
Se ha lanzado una maldición y al revés suena legal
Los chicos se arruinan, los hombres se recuperan
Nunca pierdas el foco ni siquiera en una pista de baile
Cuando cuento mis bendiciones ahora no cuento el dinero
Es demasiado largo, no puedo saber si me robas
Môtírí Mo ti fe ra
Mi identidad ni ir a depreciar
Môtírí Mo ti fe ra
Digo tu identidad ni me voy a depreciar
Môtírí Mo ti fe ra
Nuestra identidad ni se va a depreciar (Môtírí Mo ti fe ra)
Môtírí Mo ti fe ra
Sírveme ese Hennessy, Hennessy
Uhmmm
oh oh
Baba kilo so gbemi soke
Haz que todo esté bien
Baba kilo so gbemi soke
Haz que todo esté bien
Baba kilo so gbemi soke olorun
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos