Lya - Aṣa, Keziah Jones
С переводом

Lya - Aṣa, Keziah Jones

  • Альбом: Asa: Live in Paris

  • Año de lanzamiento: 2009
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 5:30

A continuación la letra de la canción Lya Artista: Aṣa, Keziah Jones Con traducción

Letra " Lya "

Texto original con traducción

Lya

Aṣa, Keziah Jones

Оригинальный текст

We just dey die for nothing

too much disease for this land

Every day we go dey pray

God, help us save us

Too much money pass my eyes

All we dey do na smell am

Man must work and yet survive

Yet illusions plenty

K’omode ma seru lojo o

Iya ni, Iya ni oo

K’emi ma ru bata fegbe mi ooo

Iya ni, iya ti o da

Ai moye eyan loti segbe ee

Iya ni, iya ni oo

Ai mo ye eyan t’o rise se

Iya ni iya ti o da oo

Brothers dey kill eachother age sef dey fry our people

Corpse e just dey flow like water

In and out this fruitful nation

Brothers, sisters make we wake up

and see the way this world dey turn round

Waging war no be wetin we want

cuz peace na wetin we need

K’omode ma seru lojo o,

Iya ni, Iya ni oo

K’emi ma ru bata fegbe mi ooo

Iya ni, iya ti o da

Ai moye eyan loti segbe ee

Iya ni, iya ni oo

Ai mo ye eyan t’o o ri ise se

Iya ni oo

Ladies and gentlemen

i’ll like to invite a wonderful

hmm brother

on stage

I’ll let him speak for himself

are you there,

yeah yeah yeah

Mr

come, make them see you now

make them see you now

I dey here o Asa, i dey here o

I say i dey here, i dey here o, my sister

i dey here o, idey here o

Everybody say

yeah brother,

wetin i dey talk now, na serious business ypu know

serious business dey for town

serious business, e pass my power brother, tell them make dem hear

To ba fe se bo se fe si mi,

orun a wo oo ko le ya,

ko ya ko le dogun, ko dogun oojo pe ewe ikoko oh

ojo pe ewe ikoko

oh …

ko le ya ko ya, to ba tete ya ko ya

ojo pe we ikoko

people

you hear what im saying to you now

ojo pe we ikoko

ani ojo pe we ikoko …

Перевод песни

Simplemente morimos por nada

demasiada enfermedad para esta tierra

Todos los días vamos a orar

Dios, ayúdanos a salvarnos

Demasiado dinero pasa por mis ojos

Todo lo que hacemos no olemos

El hombre debe trabajar y, sin embargo, sobrevivir

Sin embargo, muchas ilusiones

K'omode ma seru lojo o

Iya ni, Iya nioo

K'emi ma ru bata fegbe mi ooo

Iya ni, iya ti o da

Ai moye eyan loti segbe ee

Iya ni, iya nioo

Ai mo ye eyan t'o rise se

Iya ni iya ti o da oo

Los hermanos se matan unos a otros por edad y fríen a nuestra gente

El cadáver solo fluye como el agua

Dentro y fuera de esta nación fructífera

Hermanos, hermanas nos hacen despertar

y ver la forma en que este mundo da la vuelta

Librando la guerra no se moje en lo que queremos

porque paz na wetin necesitamos

K'omode ma seru lojo o,

Iya ni, Iya nioo

K'emi ma ru bata fegbe mi ooo

Iya ni, iya ti o da

Ai moye eyan loti segbe ee

Iya ni, iya nioo

Ai mo ye eyan t'o o riise se

Iya nioo

Damas y caballeros

Me gustaría invitar a un maravilloso

mmm hermano

en el escenario

Dejaré que hable por sí mismo.

estás ahí,

si, si, si

Señor

ven, haz que te vean ahora

haz que te vean ahora

Estoy aquí o Asa, estoy aquí o

Yo digo que estoy aquí, yo estoy aquí oh, mi hermana

estoy aquí o, estoy aquí o

Todos dicen

si hermano,

wetin i dey talk now, na serious business you know

negocio serio dey para la ciudad

asunto serio, pasa mi poder hermano, diles que los hagan escuchar

To ba fe se bo se fe si mi,

orun a wooo ko le ya,

ko ya ko le dogun, ko dogun oojo pe ewe ikoko oh

ojo pe ewe ikoko

Oh …

ko le ya ko ya, to ba tete ya ko ya

ojo pe we ikoko

gente

escuchas lo que te estoy diciendo ahora

ojo pe we ikoko

ani ojo pe we ikoko…

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos