A continuación la letra de la canción Wake Up Artista: Flavour Con traducción
Texto original con traducción
Flavour
Comment tu t’appelle\nWande Coal, Mr. Flavour eh\nComment tu t’appelle\nWande Coal, Mr. Flavour eh\n(break it) hololo, … hololo\n(break it) hololo, (wande coal) hololo, … hololo\nMr Flavour, Wande Coal for the dance\nHololo Helele Hololo x8\nEverybody celebrate.\nThis na the dance to dey jolly dey\nAs we don dey dominate\nso omoge show me your figure 8 (roll am, whine am)\nIf you get money eh (get money eh)\nMy brother make una dey jolly eh (dey jolly eh)\nSee this life, e no get part two eh (part two eh)\noh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)\nMr Flavour, Wande Coal for the dance (break it)\nDem go wake up, hear this gbedu they go wake up\nMr Flavour, Wande Coal dey wake up\nAll the mummy, daddy, dem go wake up eh.\nDem go wake up, hear this gbedu they go wake up\nMr Flavour, Wande Coal dey wake up\nAll the mummy, daddy, dem go wake up.\nMr Flavour, Wande Coal for the dance.\nHololo Helele Hololo x8\nI love your backa ehh, the way you winding up on me\nThe way you dey buga ehh, baby shakie your something\nebelebe, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe\nchineke m eh, ebelebe, this girl is killng me, ebelebe\nIf you get money eh (get money eh)\nMy brother make una dey jolly eh (dey jolly eh)\nSee this life, e no get part two eh (part two eh)\noh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)\nMr Flavour, Wande Coal for the dance (break it)\nDem go wake up, hear this gbedu they go wake up\nMr Flavour, Wande Coal dey wake up\nAll the mummy, daddy, dem go wake up eh.\nDem go wake up, hear this gbedu they go wake up\nMr Flavour, Wande Coal dey wake up\nAll the mummy, daddy, dem go wake up.\nMr Flavour, Wande Coal for the dance.\nHololo Helele Hololo x8\nComment tu t’appelle\nWande Coal, Mr. Flavour eh\nComment tu t’appelle\nWande Coal, Mr. Flavour eh\nMr Flavour, Wande Coal for the dance.\nMr Flavour, Wande Coal for the dance. (break it)\nMr Flavour, Wande Coal for the dance. (break it)\nHololo Helele Hololo x8
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos