One Life - Maleek Berry
С переводом

One Life - Maleek Berry

  • Año de lanzamiento: 2019
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:32

A continuación la letra de la canción One Life Artista: Maleek Berry Con traducción

Letra " One Life "

Texto original con traducción

One Life

Maleek Berry

Оригинальный текст

Berry, Berry killing this one

Berry murder this, Berry pound this (hey yaa)

Berry Berry, Berry and Wizzy…

Maleek Berry yeh…

Whine on d’beat Wizzy baby yeh

Aro o o o… Badman… Go down

See, I got one life to live, so I go rock am

And I live am on the low-oh-oh

Moving everyday I no go slow-oh-oh

Killing the game 20 years we no dey go-oh-oh

One life to live, I get plenty gbedu

And plenty dough-oh-oh

Starboy we no dey slow-oh-oh

Killing the game everyday we no dey go-oh-oh

Man na real badman no need to prove nothing

Killin' every beat we are here e don tey

Shebi na first street wey I dey

Wey I hustle for the pay now god don bless my day

Now I denge pose…

Girls dem love my koboko

Guys say my music make dem dey choko

Starboy takeover the street don dey kolo

My music giving them flavour, flavour

See I gat the flavour, flavour

See I dey scatter their brain

Say I dey burst their brain

Say when I enter the place

Say I got flavour flavour

See I dey giving them flavour, flavour

See I dey scatter the place

See I dey mash up the place

Say I dey burst their brain

See, I got one life to live, so I go rock am

And I live am on the low-oh-oh

Moving everyday I no go slow-oh-oh

Killing the game 20 years we no dey go-oh-oh

One life to live, I get plenty gbedu

And plenty dough-oh-oh

Starboy we no dey slow-oh-oh

Killing the game everyday we no dey go-oh-oh

Everyday me and money grind

I say na money, me I just dey fine

I like the party me I no dey fat

Everyday, me I like to shine

I get the couple girls wey go die for me

And the couple girls wey no dey smile

And the girls dem dey steady die for me

Dem dey tell me na me dem dey find

My music giving them flavour, flavour

See I gat the flavour, flavour

See I dey scatter their brain

Say I dey burst their brain

Say when I enter the place

Say I got flavour flavour

See I dey giving them flavour, flavour

See I dey scatter the place

See I dey mash up the place

Say I dey burst their brain

See, I got one life to live, so I go rock am

And I live am on the low-oh-oh

Moving everyday I no go slow-oh-oh

Killing the game 20 years we no dey go-oh-oh

One life to live, I get plenty gbedu

And plenty dough-oh-oh

Starboy we no dey slow-oh-oh

Killing the game everyday we no dey go-oh-oh

Ika poju ninu omo araye

So when I hustle I dey keep am on the low-oh

When you chop don’t let anybody know-oh

Cos no be everybody happy for your show-oh

Перевод песни

Berry, Berry matando a este

Berry asesina esto, Berry golpea esto (hey yaa)

Berry Berry, Berry y Wizzy…

Maleek Berry sí…

Lloriquear en d'beat Wizzy baby yeh

Aro o o o… Badman… Baja

Mira, tengo una vida para vivir, así que voy a rockear

Y vivo estoy en el bajo-oh-oh

Moviéndome todos los días no voy lento-oh-oh

Matando el juego 20 años no dey go-oh-oh

Una vida para vivir, tengo mucho gbedu

Y mucha masa-oh-oh

Starboy no dey lento-oh-oh

Matando el juego todos los días no dey go-oh-oh

Man na real badman no hay necesidad de probar nada

Matando cada latido estamos aquí y no tey

Shebi na primera calle wey yo dey

Wey, me apresuro por la paga ahora, Dios no bendiga mi día

Ahora hago la pose denge...

Las chicas aman mi koboko

Los chicos dicen que mi música los hace dem dey choko

Starboy toma el control de la calle don dey kolo

Mi música dándoles sabor, sabor

Mira, tengo el sabor, el sabor

Mira, dey disperso su cerebro

Di que les rompí el cerebro

Di cuando entro al lugar

Di que tengo sabor sabor

Mira, les estoy dando sabor, sabor.

Mira, dey esparcir el lugar

Mira, dey machacar el lugar

Di que les rompí el cerebro

Mira, tengo una vida para vivir, así que voy a rockear

Y vivo estoy en el bajo-oh-oh

Moviéndome todos los días no voy lento-oh-oh

Matando el juego 20 años no dey go-oh-oh

Una vida para vivir, tengo mucho gbedu

Y mucha masa-oh-oh

Starboy no dey lento-oh-oh

Matando el juego todos los días no dey go-oh-oh

Todos los días yo y el dinero moler

Yo digo na dinero, yo solo estoy bien

me gusta la fiesta yo no dey gordo

Todos los días, a mí me gusta brillar

Consigo a las dos chicas que van a morir por mí

Y la pareja de chicas no sonríe

Y las chicas dem dey constantemente mueren por mí

Dem dey dime na me dem dey find

Mi música dándoles sabor, sabor

Mira, tengo el sabor, el sabor

Mira, dey disperso su cerebro

Di que les rompí el cerebro

Di cuando entro al lugar

Di que tengo sabor sabor

Mira, les estoy dando sabor, sabor.

Mira, dey esparcir el lugar

Mira, dey machacar el lugar

Di que les rompí el cerebro

Mira, tengo una vida para vivir, así que voy a rockear

Y vivo estoy en el bajo-oh-oh

Moviéndome todos los días no voy lento-oh-oh

Matando el juego 20 años no dey go-oh-oh

Una vida para vivir, tengo mucho gbedu

Y mucha masa-oh-oh

Starboy no dey lento-oh-oh

Matando el juego todos los días no dey go-oh-oh

Ika poju ninu omo araye

Entonces, cuando me apresuro, me mantengo en el bajo, oh

Cuando cortes, no dejes que nadie sepa-oh

Porque no, que todos estén felices por tu show-oh

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos