A continuación la letra de la canción Disaster Artista: Shatta Wale Con traducción
Texto original con traducción
Shatta Wale
Insta blog 9ja
Send letter to your people for me eh!
Me I just speak my mind
I no insult
ahhh…
Me I enter Nigeria with free Wi-Fi.
Wi-Fi (ah)
I say I enter 9ja with free Wi-Fi.
Wi-Fi (laugh…)
Charli3, is I nor dey feel wizkid
Nor b say I nor dey like wizkid
But if I ball, I go show wizkid
Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
oga forget that superstar tin
Your superstar soft like sadden
If wizkid be your God, me I don’t know
See dis oloshi, dey make too know
Nobody just go dey compare me
Charli3 me I get my territory
you say Wiz be your superstar
Me I nor ball o
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
For twitter pepo dey argue eh
Facebook pepo dey fight e eh
If you leave me and wizkid alooone
I go scatter am oo
Maybe you never heard of me
My name be Shatta Wale o
All who dey talk, make Dem shut up
Shatta movement, me na carry back up
Any boy try diss Shatta wale
I go loss
If wizkid???
So 9ja make una stop the rush
One on one I go kill am one touch
Tissue paper na him I go flush
Dis kind race your boy e go crush
If any boy try Shatta wale
Shatta wale your face I go wash
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
Me I enter Nigeria with free Wi-Fi.
Wi-Fi (ah)
I say I enter 9ja with free Wi-Fi.
Wi-Fi (laugh…)
Charli3, is I nor dey feel wizkid
Nor b say I nor dey like wizkid
But if I ball, I go show wizkid
Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
oga forget that superstar tin
Your superstar soft like sadden
If wizkid be your God, me I don’t know
See dis oloshi, dey make too know
Nobody just go dey compare me
Charli3 me I get my territory
you say Wiz be your superstar
Me I nor ball o
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
Write by: blackhollywood
blog de insta 9ja
¡Envía carta a tu gente de mi parte, eh!
Yo solo digo lo que pienso
yo no insulto
ahhh…
Yo entro a Nigeria con wifi gratuito.
Wifi (ah)
Digo que entro en 9ja con wifi gratis.
Wi-Fi (risas…)
Charli3, ¿yo no me siento mago?
Ni b digo yo ni dey como wizkid
Pero si juego, voy a mostrar a wizkid
Ni ser solo música, nos peleamos y nos relajamos (ah)
oga olvida esa lata superestrella
Tu superestrella suave como triste
Si wizkid es tu Dios, yo no lo sé
Ver dis oloshi, también hacen saber
Nadie va a compararme
Charli3 yo obtengo mi territorio
dices que Wiz sea tu superestrella
Yo ni bola o
Pero yo ni yo ni dey wizkid
Como superestrella superestrella, ¡ah!
Uno a uno yo y wizkid
Vas a ver desastre desastre ah
Voy a ser tu oyin3po
Ve a llamarme tu maestro, oh maestro ah
Mírame tomar el control de África
Ve a llamarme tu maestro, oh maestro ah
Por twitter pepo dey argumentan eh
Facebook pepo dey fight e eh
Si me dejas a mí y a Wizkid solos
voy a dispersarme amoo
Tal vez nunca has oído hablar de mí
Mi nombre es Shatta Wale o
Todos los que hablan, hacen que Dem se calle
Movimiento Shatta, me na llevar una copia de seguridad
Cualquier chico intenta diss Shatta wale
voy perdida
Si mago???
Entonces 9ja haz que una detenga la prisa
Uno a uno voy a matar soy un toque
Papel de seda na él voy al ras
Dis kind race your boy e go aplastar
Si algún chico prueba Shatta wale
Shatta wale tu cara voy a lavar
Pero yo ni yo ni dey wizkid
Como superestrella superestrella, ¡ah!
Uno a uno yo y wizkid
Vas a ver desastre desastre ah
Voy a ser tu oyin3po
Ve a llamarme tu maestro, oh maestro ah
Mírame tomar el control de África
Ve a llamarme tu maestro, oh maestro ah
Yo entro a Nigeria con wifi gratuito.
Wifi (ah)
Digo que entro en 9ja con wifi gratis.
Wi-Fi (risas…)
Charli3, ¿yo no me siento mago?
Ni b digo yo ni dey como wizkid
Pero si juego, voy a mostrar a wizkid
Ni ser solo música, nos peleamos y nos relajamos (ah)
oga olvida esa lata superestrella
Tu superestrella suave como triste
Si wizkid es tu Dios, yo no lo sé
Ver dis oloshi, también hacen saber
Nadie va a compararme
Charli3 yo obtengo mi territorio
dices que Wiz sea tu superestrella
Yo ni bola o
Pero yo ni yo ni dey wizkid
Como superestrella superestrella, ¡ah!
Uno a uno yo y wizkid
Vas a ver desastre desastre ah
Voy a ser tu oyin3po
Ve a llamarme tu maestro, oh maestro ah
Mírame tomar el control de África
Ve a llamarme tu maestro, oh maestro ah
Pero yo ni yo ni dey wizkid
Como superestrella superestrella, ¡ah!
Uno a uno yo y wizkid
Vas a ver desastre desastre ah
Voy a ser tu oyin3po
Ve a llamarme tu maestro, oh maestro ah
Mírame tomar el control de África
Ve a llamarme tu maestro, oh maestro ah
Escrito por: blackhollywood
Canciones en diferentes idiomas
Traducciones de alta calidad a todos los idiomas
Encuentra los textos que necesitas en segundos