4 Instance - VIP, 2face Idibia

4 Instance - VIP, 2face Idibia

  • Año de lanzamiento: 2006
  • Idioma: Inglés
  • Duración: 3:47

A continuación la letra de la canción 4 Instance Artista: VIP, 2face Idibia Con traducción

Letra " 4 Instance "

Texto original con traducción

4 Instance

VIP, 2face Idibia

Texto original

Na who?

Wetin dem talk?

Eh eh?

Wetin dem talk?

Eh!

Chineke me!

Eew!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

See

For instance

Say na me be one wey dey give chance

Say na me be one wey dey make plans

For all man to benefit abi

To make we disagree

To agree to create chance

But now I am not of importance

Cos now I am looking from a distance

That’s why you give them the chance

To do us and turn us to victim of circumstance

Them just dey ignore our existence

Them get us use do excuse to buy chance

Ai

Them no wan know say we dey

Them dey use us dey play

All we get is a pursing glance

Anytime we stand for resistance

When them in the act of exploitance

Abi we just be living in a trance

Lord!

Oh mah God!

Ala Oyi e!

The thing what I’m feeling

Is a feeling of love

And you know say it so

Ala Oyi e!

In your house o

Or you in a motor

And you dey a go slow

Ala Oyi e!

This thing is affecting your being

And its killing your soul

Ala Oyi e!

Ala Oyi eh for the thing wey we see

Dey make you want to dey

See this type of thing we we dey feel

They make me dey want to dey

Ala Oyi e!

Even if I want to dey cheat

I go still dey want to dey

Ala Oyi e!

Stand look around you

I bet you go dey want to dey

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

For the thing wey you see wey make you

Ala Oyi e!

For instance

Say emi ni Baale of Nigerians

Shey I go dey respect your own stance

Shey I go create the scenery

For better to plenty

To dey Make we dey give chance

Instead of to dey pack the money go France

Dey make suffer to full in abundance

Dey make me to wan run away

To a place wey e be say

I go dey feel like to break dance

Where dem go respect my skills for instance

Where dem go no go just dey

Dey play pranks

On top the people

Wey work the way

Wey give them the key

To the door to the substance

Wey dem just dey use with freelance

Their looting no dey give us assurance

Repentance no dey their plans eh

Create annoyance for my heart

So Ala Oyi e!

See what am feeling

Is a feeling of love

And then you know say is so

So… Ala Oyi e!

In your house so

Or you in a moto

And you dey a go slow so… Ala

Oyi e!

Feel like This thing is

Affecting your being

And is killing your soul… Ala

Oyi e!

Ala oyi e for the thing wey you

See

Wey make you Ala oyi e

Ala oyi e

See this type of thing we we dey

Feel ing

Dey make me dey want to dey to

Dey… Ala Oyi e!

Even if I want to dey cheat

I go still go dey want to dey to

Dey… Ala Oyi e!

Stand look around you

And I bet you, you go want to

Dey to dey… Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

for the thing wey u

See wey make you Ala Oyi e!

Ala Oyi e e e!

Ala Oyi e e e…

Make we dey give chance…

Instead of gather money dey

France…

Ai!

hmnn Not to dey come

Dance…

Ei, bale of Nigerians

Ala Oyi e!

Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e

E… Ala Oyi e e e e!

Chineke me

Ala Oyi e e e e!

Traducción de la canción

¿Quién?

Wetin dem hablar?

¿Eh eh?

Wetin dem hablar?

¡Eh!

Chinékeme!

¡Eew!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Ver

Por ejemplo

Di no me sea uno wey dey dar oportunidad

Di no me seas uno wey dey hacer planes

Para que todos los hombres se beneficien abi

Para hacer que no estemos de acuerdo

Acordar crear oportunidad

Pero ahora no soy de importancia

Porque ahora estoy mirando desde la distancia

Por eso les das la oportunidad

Para hacernos y convertirnos en victimas de la circunstancia

Ellos simplemente ignoran nuestra existencia

Nos hacen usar excusas para comprar oportunidades

Ai

Ellos no saben decir que dey

Ellos nos usan dey play

Todo lo que obtenemos es una mirada perspicaz

Cada vez que defendemos la resistencia

Cuando ellos en el acto de la explotación

Abi, solo estamos viviendo en trance

¡Señor!

¡Oh, Dios mío!

Ala Oyi e!

Lo que estoy sintiendo

es un sentimiento de amor

Y sabes decirlo así

Ala Oyi e!

En tu casa o

O tu en un motor

Y vas lento

Ala Oyi e!

Esta cosa está afectando tu ser

Y está matando tu alma

Ala Oyi e!

Ala Oyi eh por lo que vemos

Dey te dan ganas dey

Mira este tipo de cosas que sentimos

Me dan ganas de dey

Ala Oyi e!

Incluso si quiero hacer trampa

Voy todavía dey quieren dey

Ala Oyi e!

Párate, mira a tu alrededor

Apuesto a que vas y quieres dey

Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

Por lo que ves, te hacemos

Ala Oyi e!

Por ejemplo

Di emi ni Baale de los nigerianos

Shey voy a respetar tu propia postura

Shey voy a crear el escenario

Para mejor a un montón

Para hacer que dey demos una oportunidad

En lugar de empacar el dinero, ve a Francia

Dey hacen sufrir para llenar en abundancia

Me hacen querer huir

A un lugar wey e ser decir

Voy y tengo ganas de romper el baile

Donde dem van, respetan mis habilidades, por ejemplo

Donde dem van no van solo dey

Dey jugar bromas

Encima de la gente

Wey trabaja de la manera

Vamos a darles la llave

A la puerta de la sustancia

Wey dem solo dey use con freelance

Su saqueo no nos da seguridad

Arrepentimiento no dey sus planes eh

Crea molestias para mi corazón

Así que Ala Oyi e!

Mira lo que siento

es un sentimiento de amor

Y entonces sabes decir que es así

Entonces… ¡Ala Oyi e!

en tu casa asi

O tu en una moto

Y vas lento así que... Ala

Oye!

Siento que esta cosa es

Afectando tu ser

Y te está matando el alma… Ala

Oye!

Ala oyi e por la cosa wey you

Ver

Te hacemos Ala oyi e

Ala oyi e

Ver este tipo de cosas que dey

Sentimiento

Dey me dan dey quiero dey a

Dey… ¡Ala Oyi e!

Incluso si quiero hacer trampa

voy todavía voy dey quieren dey a

Dey… ¡Ala Oyi e!

Párate, mira a tu alrededor

Y te apuesto que te vas con ganas

Dey to dey… Ala Oyi e!

Ala Oyi e!

por la cosa wey u

Mira wey te hacemos Ala Oyi e!

Ala Oyi e e e!

Ala Oyi e e e…

Haz que dey demos una oportunidad...

En lugar de juntar dinero dey

Francia…

¡Ai!

hmnn para no venir

Baile…

Ei, fardo de nigerianos

Ala Oyi e!

Ala Oyi e e e… Ala Oyi e e

E… Ala Oyi e e e e!

Chinékeme

Ala Oyi e e e e!

Más de 2 millones de letras

Canciones en diferentes idiomas

Traducciones

Traducciones de alta calidad a todos los idiomas

Búsqueda rápida

Encuentra los textos que necesitas en segundos